oshofree

Revision as of 12:20, 2 December 2020 by 154.66.38.140 (talk) (→‎Naija)

Naija

Alternative forms

  • osho free

Etymology

From: Niger-Delta region

Pronunciation

  • òʃòfrí

Play Play

Noun

Na wetin person no pay for at all or pay reach real price

    • oshofree dey sweet atime o.  — (NSC_Legbeti_2020. Giveaways can be great sometimes.)
    • Caro, you mean am say you carry all de fine biros dem wey you bring come from France do oshofree gift for your friends for my birthday witout say you keep even one for me wey do de party? .  — (NSC_Legbeti_2020. Caro, You mean you actually gave out all those fine biros you brought from France as freebies at my birthday party without reserving any for me the celebrant?)
    • Dis life no balance o, some people just dey get oshofree blessings everyday while some dey struggle to even enjoy one inside one year.  — (NSC_Legbeti_2020. Life is really unfair. While some enjoy blessings in abundance daily without effort, some get blessed only once in a year.)

Synonym

Translation

English: freebies