otumokpo

Revision as of 05:39, 4 June 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • ɔ̀tùmɔ̀kpɔ̀

Play Play


Noun

  • Someting wey people dey do wey ancestors and spirit dem dey give power make di people wey come collect am fit use am do someting.
  • All dose otumokpo wey you carry, dem no dey work again.  — (All the charm you are carrying has expired.)
  • Naotumokpo him take catch de woman, no be love.  — (The woman is not in love with him, she was charmed.)

Synonyms

Translations

  • English: charms