over size
Naija
Alternative Form
Etymology
- From: English oversize
Pronunciation
- Òvà sîz
Conjunction
- Na when someting big pass person.
- You too dey wear oversize — (NSC_Legbeti-2021. You wear oversize outfits a lot.)
- Na oversize shoes she dey always buy her children so dat dem fit use am tey. — (NSC_Legbeti-2021. She buys the children oversize shoes out of poverty.)
Synonym
Translation
- English: oversize