over size

Revision as of 18:48, 12 March 2021 by 154.66.47.46 (talk) (→‎Naija)

Naija

Alternative Form

Etymology

  • From: English oversize

Pronunciation

  • ova siz

Play Play

Conjunction

  • Na when someting big pass person.
  • You too dey wear oversize  — (NSC_Legbeti-2021. You wear oversize outfits a lot.)
  • Na oversize shoes she dey always buy her children so dat dem fit use am tey.  — (NSC_Legbeti-2021. She buys the children oversize shoes out of poverty.)

Synonym

Translation

  • English: oversize