oversize

Revision as of 10:15, 5 June 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Adjective)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Alternative Form

Etymology

  • From: English oversize

Pronunciation

  • òvàsáìz

Play Play

Adjective

  • When someting big pass person.
  • You too dey wear oversize  — (You wear oversize outfits a lot.)
  • Na oversize shoes she dey always buy her children so dat dem fit use am tay.  — (She buys the children oversize shoes out of poverty.)

Synonym

Translation

  • English: oversize