Difference between revisions of "ovoko"

Line 6: Line 6:
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* òvòkò
 
* òvòkò
<sm2>Pcm-ng-ovoko.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-ovoko.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-ovoko.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-ovoko.m.ogg</sm2>  
  
 
===Interjection===
 
===Interjection===
* Word wey de dey use dey show sey someting suprise person.
+
* Na word wey de come from person mouth when someting suprise person or pain am.
:* {{ux|dv|'''ovoko'''!you mean say all dat gumbody she dey do no be love?.|(NSC_Legbeti_2021. Really! So all her smitten love is nothing but an act?.)}}
+
:* {{ux|dv|'''ovoko'''!you mean say all dat gumbody she dey do no be love?.|(NSC_Legbeti_2021. Really?! So all her smitten love is nothing but an act?.)}}
 
:* {{ux|dv|De man still die upon all de money im children send, '''ovoko'''!.|(NSC_Legbeti_2021. The man still died despite all the money sent by his children, a pity!)}}
 
:* {{ux|dv|De man still die upon all de money im children send, '''ovoko'''!.|(NSC_Legbeti_2021. The man still died despite all the money sent by his children, a pity!)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 19:16, 15 July 2021

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • òvòkò

Play Play

Interjection

  • Na word wey de come from person mouth when someting suprise person or pain am.
  • ovoko!you mean say all dat gumbody she dey do no be love?.  — (NSC_Legbeti_2021. Really?! So all her smitten love is nothing but an act?.)
  • De man still die upon all de money im children send, ovoko!.  — (NSC_Legbeti_2021. The man still died despite all the money sent by his children, a pity!)

Synonyms

Translations

  • English: really?