ovoko

Revision as of 15:39, 12 March 2021 by 154.66.47.46 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • òvòkò


Interjection

  • Na words wey dem dey use take show surprise.
  • ovoko! so herdsmen still dey kill innocent people?.  — (Egbokhare_2020. What?! You mean herdsmen are still killing innocent people?
  • De man still die upon all de money im children send, ovoko!.  — (NSC_Legbeti_2021. The man still died despite all the money sent by his children, what a pity?!)
  • ovoko! , so, no be love?.  — (NSC_Legbeti_2021. So its not all about love?, what a surprise!.)

Synonyms

Translations

  • English: use to show surprise