ovoko

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • òvòkò


Interjection

  • Na word wey dem dey use take show surprise.
  • ovoko!so herdsmen still dey kill innocent people?.  — (Egbokhare_2020. What?! You mean herdsmen are still killing innocent people?
  • ovoko!you mean say all dat gumbody she dey do no be love?.  — (NSC_Legbeti_2021. Really! So all her smitten love is nothing but an act?.)
  • Na word wey dem dey use when dem wan talk say someting still hapen upon everytin.
  • De man still die upon all de money im children send, ovoko!.  — (NSC_Legbeti_2021. The man still died despite all the money sent by his children, a pity!)
  • Na word wey dem dey use when dem wan talk say someting still hapen upon everytin.

Synonyms

Translations

  • English: exclamation used when showing surprise or mockery