ovoko

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • òvòkò


Interjection

  • Word wey de dey use dey show sey someting suprise person.
  • ovoko!you mean say all dat gumbody she dey do no be love?.  — (NSC_Legbeti_2021. Really! So all her smitten love is nothing but an act?.)
  • De man still die upon all de money im children send, ovoko!.  — (NSC_Legbeti_2021. The man still died despite all the money sent by his children, a pity!)

Synonyms

Translations

  • English: really?