ovoko
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- òvòkò
Interjection
- Word wey person dey talk when someting suprise person or pain am.
- ovoko!you mean say all dat gumbody she dey do no be love?. — (NSC_Legbeti_2021. Really?! So all her smitten love is nothing but an act?.)
- De man still die upon all de money im children send, ovoko!. — (NSC_Legbeti_2021. The man still died despite all the money sent by his children, a pity!)
Synonyms
Translations
- English: really?