oyibo

Revision as of 19:03, 24 October 2020 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

òjìbó Play Play

Definition

  • Person wey be sey e fair for skin

Noun

  1. Person wey get white skin.
    • Im mama believe sey when e behave like Oyibo de go dey see am like eh a more superior person.  — (D_ENU_05, His mother believed that when he behaves like a Caucasian they'll consider him as a superior person.)
    • {{ux|dv| People just dey talk sey dat Oyibo man resemble Jesus wey dey draw for picture. | (NSC_Emeka_2020, People have been saying
  2. Person wey yellow.
    insert example  — ( insert translation )
  3. language wey de dey call English
    insert example  — ( insert translation )
  4. Person wey be sey e be Albino
    insert example  — ( insert translation )

Related forms

Synonym

Antonym

Translation