paalee

Revision as of 16:09, 4 November 2020 by 160.152.248.85 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: Edo

Pronunciation

  • pàlԑ̀

Play Play

Noun

  1. na man wey born pikin or old
    • My pale na big man for our village  — NSC_Legbeti_2020. (My father is a big man in our village)

Synonyms

pile , fada. papa, daddy

Antonyms

male, mile, mama, mummy

Translations

English: father