Difference between revisions of "palava"

 
(One intermediate revision by one other user not shown)
Line 4: Line 4:
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English palava
+
From: English ''palaver''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 10: Line 10:
 
<sm2>Pcm-ng-palaver.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-palaver.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-palaver.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-palaver.m.ogg</sm2>
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 3
 
* Frequency rank in NSC treebank: 1695
 
* Frequency in raw corpus: 679
 
* Frequency rank in raw corpus: 501
 
 
The word is used more in written texts than orally.
 
  
  
 
===Noun===
 
===Noun===
palava: problem -- Definition in Naija?
+
* Someting wey dey happen wey fit worry person.
 
+
:*{{ux|dv|Plenty of dis oil spill dey also cause fire where dey release dangerous smoke wey fit cause breathing '''palava'''. |(bbc__82110, The oil spill also cause fires that release smoke that can cause breathing difficulties.)}}
 
+
:*{{ux|dv|Even for Edo State House of Assembly, di Orhionmwon II constituency election bin dey inconclusive on top '''palava''' plus including ballot snatching. |(bbc__47494, Even in the Edo State House of Assembly, the Orhionmwon II constituency election was inconclusive because of the problems including ballot snatching.)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
 
#: {{ux|dv|dat one na ur '''palava'''. Make we no forget di danger and '''palava''' of dirty environment.|no translation}}
 
# det (frequency:93)
 
#: {{ux|dv|How di '''palava''' take start? |(bbc__56451, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Wia di '''palava''' dey come from |(bbc__100731, __no translation__)}}
 
# - (frequency:80)
 
#: {{ux|dv|Nail '''palava''' |(bbc__72309, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Im word don bring '''palava'''. |(bbc__59699, __no translation__)}}
 
# amod (frequency:56)
 
#: {{ux|dv|Marital '''palava''' |(bbc__65792, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na big '''palava'''. |(bbc__70263, __no translation__)}}
 
# det-nmod (frequency:29)
 
#: {{ux|dv|Di Chibok girl '''palava''' bin vex dey whole world. |(bbc__30972, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|We believe say dis one go carry di '''palava''' of equipment comot our shoulder. |(bbc__714, __no translation__)}}
 
# case-det (frequency:27)
 
#: {{ux|dv|Di answer to dis '''palava''' na simple somtin. |(bbc__33029, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Im sef never put mouth inside the '''palava'''. |(bbc__59407, __no translation__)}}
 
# amod-det (frequency:21)
 
#: {{ux|dv|Nigeria drug police dey fight dis big '''palava'''. |(bbc__25887, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Nigeria Drug Law Enforcement Agency  dey fight dis big '''palava'''. |(bbc__25895, __no translation__)}}
 
# nmod (frequency:17)
 
#: {{ux|dv|'Game of thrones' '''palava''' for Nigeria |(bbc__8864, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|''Cameroon don enter '''palava''' of attack after attack,'' im still talk. |(bbc__8227, __no translation__)}}
 
# case (frequency:15)
 
#: {{ux|dv|But even di boat matter end for '''palava'''. |(bbc__22671, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Meanwhile, investor-dem into di state without '''palava'''. |(ja102__3106, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|How di herdsmen and farmer '''palava''' take start Why UniIlorin decide to chase herdsmen from campus |(bbc__56443, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dis kain farmer and herdsmen '''palava''' don increase for di north central region for Nigeria since di beginning of 2018. |(bbc__40770, __no translation__)}}
 
# dep (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Plenty of dis oil spill dey also cause fire where dey release dangerous smoke wey fit cause breathing '''palava'''. |(bbc__82110, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Also, plenti drivers, weda okada or moto, dey horn anyhow for road especially inside holdup without knowing say na '''palava''' dem dey cause for dem sef and oda pipo. |(bbc__75237, __no translation__)}}
 
# conj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Im say: dis issue we must solve am peacefully...China no go ever allow '''palava''' and war. |(bbc__59376, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di election wey dem cancel cause '''palava''' and Babangida step aside on August27, 1993. Ernest Shonekan, MKO townsman from Ogun state become di interim government. |(bbc__31642, __no translation__)}}
 
# dep-det (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Di '''palava''' wey dey southern Cameroon get to do with di one wey government soldiers for di country dey arrest people inside di English speaking region wey wan break away go form dia own country. |(bbc__36970, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|#DayOfTheGirl: Nigerian girls talk di '''palava''' dem dey face United Nations  say na 1.1 billion girls dey dis world, and upon dat one, people still dey treat many of dem anyhow especially for countries where war dey happen. |(bbc__8065, __no translation__)}}
 
# amod-cc (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Ghana government bin welcome China to invest for di country but for 2013, dem arrest 168 Chinese people because of suspected illegal gold mining wey cause environment and social '''palava'''. |(bbc__54005, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Countries like the Central African Republic, the Congo, Libya, Mali, Somalia, and South Sudan, wey fight-fight and plenty '''palava''' dey and West African countries like Nigeria wey dey battle Boko Haram go enjoy di partnership. |(bbc__26283, __no translation__)}}
 
# case-dep (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Even for Edo State House of Assembly, di Orhionmwon II constituency election bin dey inconclusive on top '''palava''' plus including ballot snatching. |(bbc__47494, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|But because of '''palava''' about say Mr Odinga no sign one form 24A wey suppose show say im really no wan contest, dem force im name enter ballot paper even though im still dey say e no do again. |(bbc__21902, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* wahala 0.87 1460, problem 0.75 1739, fight-fight 0.72 236, problems 0.71 170, kill-kill 0.68 162, katakata 0.68 257, confusion 0.68 89, tension 0.66 144, threat 0.65 116
+
* [[wahala]], [[katakata]], [[gbege]]
 
 
====Antonyms====
 
* wahala 0.87 1460, problem 0.75 1739, fight-fight 0.72 236, problems 0.71 170, kill-kill 0.68 162, katakata 0.68 257, confusion 0.68 89, tension 0.66 144, threat 0.65 116
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: problem
+
* English: ''problem''

Latest revision as of 07:12, 13 November 2022

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English palaver

Pronunciation

  • pàlávà

Play Play


Noun

  • Someting wey dey happen wey fit worry person.
  • Plenty of dis oil spill dey also cause fire where dey release dangerous smoke wey fit cause breathing palava.  — (bbc__82110, The oil spill also cause fires that release smoke that can cause breathing difficulties.)
  • Even for Edo State House of Assembly, di Orhionmwon II constituency election bin dey inconclusive on top palava plus including ballot snatching.  — (bbc__47494, Even in the Edo State House of Assembly, the Orhionmwon II constituency election was inconclusive because of the problems including ballot snatching.)

Synonyms

Translations

  • English: problem