palava

Revision as of 07:12, 13 November 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Naija)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English palaver

Pronunciation

  • pàlávà

Play Play


Noun

  • Someting wey dey happen wey fit worry person.
  • Plenty of dis oil spill dey also cause fire where dey release dangerous smoke wey fit cause breathing palava.  — (bbc__82110, The oil spill also cause fires that release smoke that can cause breathing difficulties.)
  • Even for Edo State House of Assembly, di Orhionmwon II constituency election bin dey inconclusive on top palava plus including ballot snatching.  — (bbc__47494, Even in the Edo State House of Assembly, the Orhionmwon II constituency election was inconclusive because of the problems including ballot snatching.)

Synonyms

Translations

  • English: problem