palmy

Revision as of 14:53, 25 November 2021 by Shula (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== * pami ===Etymology=== From: English ''palmy'' ===Pronunciation=== * pàmí <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Alternative Form

Etymology

From: English palmy

Pronunciation

  • pàmí



Noun

  • Drink wey de dey get from palm tree after dem don tap di water wey dey inside wey no dey shack person unless di water don ferment.
  • I no fit marry person wey dey always drink palmy.  — (NSC_2021, I can never marry a man always drinks palm wine. )
  • Palmy and better bush meat dey sweet for evening.  — (NSC_2021, It is refreshing to drink palm wine with bush meat in the evening.)

People don talk sey fourofour and palmy dey make sense!| (NSC_2021, people say that dog meat and palm wine are an amazing combination.)}}

Translation

  • English: palm wine