Difference between revisions of "pant"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 17: | Line 17: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Na small thing person dey wear under cloth to cover private part. | * Na small thing person dey wear under cloth to cover private part. | ||
− | :* {{ux|dv| | + | :* {{ux|dv|Na dat one wear only '''pant'''. |(deuber__4558. That is the only one wearing pant.)}} |
:* {{ux|dv|For man to dey wear tight '''pant''' or make di private part too hot fit lead to low sperm count. |(bbc__59976. A man wearing tight underpants or exposing his balls to heat may suffer from low sperm count.)}} | :* {{ux|dv|For man to dey wear tight '''pant''' or make di private part too hot fit lead to low sperm count. |(bbc__59976. A man wearing tight underpants or exposing his balls to heat may suffer from low sperm count.)}} | ||
* Na when person be weak person. | * Na when person be weak person. | ||
:* {{ux|dv|Dat guy be real '''pant'''. See as pikin dey play am.|( Egbokhare_2020.That guy is such a weakling. See how kids are tossing him around.)}} | :* {{ux|dv|Dat guy be real '''pant'''. See as pikin dey play am.|( Egbokhare_2020.That guy is such a weakling. See how kids are tossing him around.)}} | ||
− | :* {{ux|dv|See dat man, na correct '''pant'''.|( Egbokhare_2020. | + | :* {{ux|dv|See dat man, na correct '''pant'''.|( Egbokhare_2020. Look at that man, such a weakling!.)}} |
Line 30: | Line 30: | ||
* [[trouser]] | * [[trouser]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''pant'', '' | + | * English: ''pant'', ''A foolish person'' |
Revision as of 20:01, 13 March 2021
Naija
Etymology
From: English pant
Pronunciation
- pánt
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 3
- Frequency rank in NSC treebank: 1692
- Frequency in raw corpus: 22
- Frequency rank in raw corpus: 5097
Noun
- Na small thing person dey wear under cloth to cover private part.
- Na dat one wear only pant. — (deuber__4558. That is the only one wearing pant.)
- For man to dey wear tight pant or make di private part too hot fit lead to low sperm count. — (bbc__59976. A man wearing tight underpants or exposing his balls to heat may suffer from low sperm count.)
- Na when person be weak person.
- Dat guy be real pant. See as pikin dey play am. — ( Egbokhare_2020.That guy is such a weakling. See how kids are tossing him around.)
- See dat man, na correct pant. — ( Egbokhare_2020. Look at that man, such a weakling!.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: pant, A foolish person