Difference between revisions of "pant"

Line 16: Line 16:
 
# Na when person be weak person.
 
# Na when person be weak person.
 
#:* {{ux|dv|Dat guy be real '''pant'''. See as pikin dey play am.|( Egbokhare_2020.That guy is such a weakling. See how kids are tossing him around.)}}
 
#:* {{ux|dv|Dat guy be real '''pant'''. See as pikin dey play am.|( Egbokhare_2020.That guy is such a weakling. See how kids are tossing him around.)}}
#:* {{ux|dv|See dat man, na correct '''pant'''.|(NSC_Legbeti_2021. Look at that man, such a weakling!.)}}
+
#:* {{ux|dv|See dat man, na real '''pant''' e be.|(NSC_Legbeti_2021. Look at that man, such a weakling!.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 18:50, 15 July 2021

Naija

Etymology

From: English pant

Pronunciation

  • pánt

Play Play


Noun

  1. Small cloth wey person wear put for under cloth take cover im prick and toto.
    • Na dat one wey wear only pant.  — (deuber__4558. That person is in underpants.)
    • For man to dey wear tight pant or make di private part too hot fit lead to low sperm count.  — (bbc__59976. A man wearing tight underpants or exposing his balls to heat may suffer from low sperm count.)
  2. Na when person be weak person.
    • Dat guy be real pant. See as pikin dey play am.  — ( Egbokhare_2020.That guy is such a weakling. See how kids are tossing him around.)
    • See dat man, na real pant e be.  — (NSC_Legbeti_2021. Look at that man, such a weakling!.)

Synonyms

Translations

  • English: Pant, weakling