pant

Naija

Etymology

From: English pant

Pronunciation

  • pânt

Play Play

Noun

  1. Small cloth wey person wear put for under cloth take cover deir prick or toto.
    • Na dat one wey wear only pant.  — (deuber__4558. That person is in underpants.)
    • For man to dey wear tight pant or make di private part too hot fit lead to low sperm count.  — (bbc__59976. A man wearing tight underpants or exposing his balls to heat may suffer from low sperm count.)
  2. Na when person be weak person.
    • Dat guy be real pant. See as pikin dey play am.  — ( Egbokhare_2020.That guy is such a weakling. See how kids are tossing him around.)
    • See dat man, na real pant e be.  — (NSC_Legbeti_2021. Look at that man, such a weakling!.)

Synonyms

Translations

  • English: Pant, weakling