Difference between revisions of "papa"

m (Conversion script moved page Papa to papa: Converting page titles to lowercase)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* mama 0.80 2152, husband 0.73 1084, wife 0.72 1474, parents 0.69 434, uncle 0.69 128, family 0.69 2173, broda 0.66 165, daughter 0.66 274, sister 0.65 740
 
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English papa
+
From: English ''papa'' (old word for father)
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 16: Line 14:
 
* Frequency in raw corpus: 1874
 
* Frequency in raw corpus: 1874
 
* Frequency rank in raw corpus: 201
 
* Frequency rank in raw corpus: 201
 
The word is used more orally than in written texts.
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
papa: father, a pastor -- Definition in Naija?
+
* Na name dem dey call man wey get papa: father, a pastor
  
  
Line 76: Line 71:
 
#: {{ux|dv|Every pikin get di right mey e b sey e get di care wey mama and '''papa''' dey give pikin and as e be like dat, e no go get pikin wey de go comot for im mama and '''papa''' wey be sey di pikin no talk sey im want comot if e np be sey – na because of im school or im betterbody ; |(hildrights__318, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Every pikin get di right mey e b sey e get di care wey mama and '''papa''' dey give pikin and as e be like dat, e no go get pikin wey de go comot for im mama and '''papa''' wey be sey di pikin no talk sey im want comot if e np be sey – na because of im school or im betterbody ; |(hildrights__318, __no translation__)}}
  
====Derived forms====
+
====Related forms====
 
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* mama 0.80 2152, husband 0.73 1084, wife 0.72 1474, parents 0.69 434, uncle 0.69 128, family 0.69 2173, broda 0.66 165, daughter 0.66 274, sister 0.65 740
+
* [[Baba]], [[father]], [[daddy]]
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* mama 0.80 2152, husband 0.73 1084, wife 0.72 1474, parents 0.69 434, uncle 0.69 128, family 0.69 2173, broda 0.66 165, daughter 0.66 274, sister 0.65 740
+
* [[Mama]]
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: father, a pastor
+
* English: ''father'', ''a pastor''

Revision as of 19:29, 12 March 2021

Naija

Etymology

From: English papa (old word for father)

Pronunciation

  • pápà


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 66
  • Frequency rank in NSC treebank: 197
  • Frequency in raw corpus: 1874
  • Frequency rank in raw corpus: 201

Noun

  • Na name dem dey call man wey get papa: father, a pastor


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    As we reach dere, im papa start to dey flog am sotay peopl con dey beg di papa.  — no translation
    Tunde go meet papa make e pray for am.  — no translation
  2. conj (frequency:244)
    papa and mama of di pikin;  — (hildrights__1056, __no translation__)
    How papa, and mama go dey alive…  — (WAZK_05_Reincarnation_DG__82, How will a father and mother be alive ... ?)
  3. - (frequency:150)
    Papa!  — (deuber__1983, __no translation__)
    E don turn papa.  — (JOS_26_Small-Talk_DG__96, He has turned a father.)
  4. cc (frequency:127)
    Reuters Di mama and papa bin dey court  — (bbc__85198, __no translation__)
    Sabo bin dey live wit im mama and papa.  — (bbc__86638, __no translation__)
  5. det (frequency:60)
    Abeg dis papa, very correct somebody jare.  — (WAZK_05_Reincarnation_DG__23, Please, this Papa, is a very correct person, please.)
    Di papa tok say none of im pikin fit help am.  — (bbc__36980, __no translation__)
  6. nmod (frequency:43)
    Na Unoka be Okonkwo papa.  — (katakata__305, __no translation__)
    Papa for family fit do like Jehoshaphat.  — (jw__22255, __no translation__)
  7. det-nmod (frequency:27)
    Pipo also follow praise di Pikin papa.  — (bbc__81372, __no translation__)
    Which advice one brother give the papa of the house?  — (jw__45468, __no translation__)
  8. cc-nmod (frequency:21)
    di person wey dey like di mama and papa of di pikin;  — (hildrights__824, __no translation__)
    Kundiri Alhaji Bukar say five of di mama and papa dem faint instanta as dem hear di tori.  — (bbc__62686, __no translation__)
  9. case (frequency:13)
    Sellers Bailey/Twitter Last love letter from papa  — (bbc__87651, __no translation__)
    BBC Hausa talk to one papa afta im find out say im daughter dey abuse codeine.  — (bbc__18256, __no translation__)
  10. case-det (frequency:10)
    Like that papa, God no dey stop people wey choose to dey do wetin dey their mind.  — (jw__36753, __no translation__)
    According to Pwajok, di paternity leave na to make sure say di mama and pikin get enough care from di papa.  — (bbc__11582, __no translation__)
  11. amod (frequency:9)
    Spanish papa chop accuse say im rape to comot 'evil spirit'  — (bbc__99658, __no translation__)
    Why Buhari 1961 WASC result carri old papa photo Di one common tin wey hold dis four  — (bbc__100295, __no translation__)
  12. cc-det (frequency:4)
    dem born, weda di papa marry di mama or di papa and mama no marry  — (human_rights__87, __no translation__)
    or find person wey go take care of pikin like sey e be di mama and di papa.  — (hildrights__718, __no translation__)
  13. dep (frequency:3)
    ONE Russia police * come dey shout for me sey: “You be wicked papa.  — (jw__27619, __no translation__)
    Me I want to pass my WAEC first.Wetin you mean dat's what Clementina want, papa?  — (deuber__2699, __no translation__)
  14. advmod (frequency:3)
    Nobody, no papa, no help.  — (ONI_09_Before-I-Marry_M__57, Nobody, no father, no help.)
    Ah di beg population make deh helep we make wa papa dem komot.  — (bbc__197, __no translation__)
  15. amod-cc (frequency:3)
    Wetin you go do if you want be better husband, better wife or better papa and mama?  — (jw__43349, __no translation__)
    Robert, wey we talk about before, talk sey: “After I don dey near Jehovah well well, I come be better husband and better papa.  — (jw__37142, __no translation__)
  16. appos (frequency:2)
    Jehovah Witness people don write many book wey go fit help papa, mama, and pikin dem.  — (jw__17873, __no translation__)
    Joseph Kabila presidency for DR Congo start for 2001 afta dem killim papa, President Laurent Kabila.  — (bbc__61232, __no translation__)
  17. cc-dep (frequency:2)
    Selassie mama and papa name dia first pikin, 'Tafari Mekonnen' wen dem born am for 1892, later im collect di title 'Ras' wey mean high chief.  — (bbc__87635, __no translation__)
    Every pikin get di right mey e b sey e get di care wey mama and papa dey give pikin and as e be like dat, e no go get pikin wey de go comot for im mama and papa wey be sey di pikin no talk sey im want comot if e np be sey – na because of im school or im betterbody ;  — (hildrights__318, __no translation__)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: father, a pastor