Difference between revisions of "papa"

Line 5: Line 5:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* pápà
+
* pàpá
 
<sm2>Pcm-ng-papa.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-papa.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-papa.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-papa.m.ogg</sm2>  
Line 16: Line 16:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Na name dem dey call man wey get papa: father, a pastor
+
# Na name dem dey call man wey get children.
 
+
#: {{ux|dv|Sabo bin dey live wit im mama and '''papa'''. |(bbc__86638. Sabo once lived with his parents.)}}
 
+
#: {{ux|dv|Person suppose read books make im for know how to be better '''papa''' and mama? |(NSC_Legbeti_2021. It is recommended that one read books on how to be a good parent.)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
#:* {{ux|dv|As we reach dere, im '''papa''' start to dey flog am sotay peopl con dey beg di '''papa'''.|Egbokhare _2020. On arrival, his father began flogging him so much that people had to intervene.)}}
#: {{ux|dv|As we reach dere, im '''papa''' start to dey flog am sotay peopl con dey beg di '''papa'''.|no translation}}
+
# Na anoder name for who be pastor for church.
#: {{ux|dv|Tunde go meet '''papa''' make e pray for am.|no translation}}
+
#: {{ux|dv|Tunde go meet '''papa''' make e pray for am.|(Tunde went to meet the pastor to pray for him.)}}
# conj (frequency:244)
+
#: {{ux|dv|Na Unoka be Okonkwo '''papa'''. |(katakata__305. Unoka is Okonkwo's father.)}}
#: {{ux|dv|'''papa''' and mama of di pikin; |(hildrights__1056, __no translation__)}}
+
#: {{ux|dv|Abeg dis '''papa''', very correct somebody jare
#: {{ux|dv|How '''papa''', and mama go dey alive… |(WAZK_05_Reincarnation_DG__82, How will a father and mother be alive ... ?)}}
+
|(WAZK_05_Reincarnation_DG__23, Please this Pastor is a very correct person.)}}  
# - (frequency:150)
+
# Na man wey im wife born newly
#: {{ux|dv|'''Papa'''! |(deuber__1983, __no translation__)}}
 
 
#: {{ux|dv|E don turn '''papa'''. |(JOS_26_Small-Talk_DG__96, He has turned a father.)}}
 
#: {{ux|dv|E don turn '''papa'''. |(JOS_26_Small-Talk_DG__96, He has turned a father.)}}
# cc (frequency:127)
+
# Na de person wey be de head of de house.
#: {{ux|dv|Reuters Di mama and '''papa''' bin dey court |(bbc__85198, __no translation__)}}
+
#: {{ux|dv|As de person wey old pass, na him be '''papa''' for everybody for. |(katakata__305. As the eldest in the compound, he is the father of the home.)}}
#: {{ux|dv|Sabo bin dey live wit im mama and '''papa'''. |(bbc__86638, __no translation__)}}
+
#: {{ux|dv|Which advice one brother give the '''papa''' of the house? |(jw__45468. Which advice did the brother give the father of the house.)}}
# det (frequency:60)
 
#: {{ux|dv|Abeg dis '''papa''', very correct somebody jare. |(WAZK_05_Reincarnation_DG__23, Please, this Papa, is a very correct person, please.)}}
 
#: {{ux|dv|Di '''papa''' tok say none of im pikin fit help am. |(bbc__36980, __no translation__)}}
 
# nmod (frequency:43)
 
#: {{ux|dv|Na Unoka be Okonkwo '''papa'''. |(katakata__305, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'''Papa''' for family fit do like Jehoshaphat. |(jw__22255, __no translation__)}}
 
# det-nmod (frequency:27)
 
#: {{ux|dv|Pipo also follow praise di Pikin '''papa'''. |(bbc__81372, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Which advice one brother give the '''papa''' of the house? |(jw__45468, __no translation__)}}
 
# cc-nmod (frequency:21)
 
#: {{ux|dv|di person wey dey like di mama and '''papa''' of di pikin; |(hildrights__824, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Kundiri Alhaji Bukar say five of di mama and '''papa''' dem faint instanta as dem hear di tori. |(bbc__62686, __no translation__)}}
 
# case (frequency:13)
 
#: {{ux|dv|Sellers Bailey/Twitter Last love letter from '''papa''' |(bbc__87651, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|BBC Hausa talk to one '''papa''' afta im find out say im daughter dey abuse codeine. |(bbc__18256, __no translation__)}}
 
# case-det (frequency:10)
 
#: {{ux|dv|Like that '''papa''', God no dey stop people wey choose to dey do wetin dey their mind. |(jw__36753, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|According to Pwajok, di paternity leave na to make sure say di mama and pikin get enough care from di '''papa'''. |(bbc__11582, __no translation__)}}
 
# amod (frequency:9)
 
#: {{ux|dv|Spanish '''papa''' chop accuse say im rape to comot 'evil spirit' |(bbc__99658, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Why Buhari 1961 WASC result carri old '''papa''' photo Di one common tin wey hold dis four |(bbc__100295, __no translation__)}}
 
# cc-det (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|dem born, weda di '''papa''' marry di mama or di '''papa''' and mama no marry |(human_rights__87, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|or find person wey go take care of pikin like sey e be di mama and di '''papa'''. |(hildrights__718, __no translation__)}}
 
# dep (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|ONE Russia police  * come dey shout for me sey: “You be wicked '''papa'''. |(jw__27619, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Me I want to pass my WAEC first.Wetin you mean dat's what Clementina want, '''papa'''? |(deuber__2699, __no translation__)}}
 
# advmod (frequency:3)
 
 
#: {{ux|dv|Nobody, no '''papa''', no help. |(ONI_09_Before-I-Marry_M__57, Nobody, no father, no help.)}}
 
#: {{ux|dv|Nobody, no '''papa''', no help. |(ONI_09_Before-I-Marry_M__57, Nobody, no father, no help.)}}
#: {{ux|dv|Ah di beg population make deh helep we make wa '''papa''' dem komot. |(bbc__197, __no translation__)}}
 
# amod-cc (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Wetin you go do if you want be better husband, better wife or better '''papa''' and mama? |(jw__43349, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Robert, wey we talk about before, talk sey: “After I don dey near Jehovah well well, I come be better husband and better '''papa'''. |(jw__37142, __no translation__)}}
 
# appos (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Jehovah Witness people don write many book wey go fit help '''papa''', mama, and pikin dem. |(jw__17873, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Joseph Kabila presidency for DR Congo start for 2001 afta dem killim '''papa''', President Laurent Kabila. |(bbc__61232, __no translation__)}}
 
# cc-dep (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Selassie mama and '''papa''' name dia first pikin, 'Tafari Mekonnen' wen dem born am for 1892, later im collect di title 'Ras' wey mean high chief. |(bbc__87635, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Every pikin get di right mey e b sey e get di care wey mama and '''papa''' dey give pikin and as e be like dat, e no go get pikin wey de go comot for im mama and '''papa''' wey be sey di pikin no talk sey im want comot if e np be sey – na because of im school or im betterbody ; |(hildrights__318, __no translation__)}}
 
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 +
[[papadashme]]
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
Line 79: Line 41:
 
* [[Mama]]
 
* [[Mama]]
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''father'', ''a pastor''
+
* English: ''Father or dad'', ''a pastor''

Revision as of 18:12, 24 March 2021

Naija

Etymology

From: English papa (old word for father)

Pronunciation

  • pàpá


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 66
  • Frequency rank in NSC treebank: 197
  • Frequency in raw corpus: 1874
  • Frequency rank in raw corpus: 201

Noun

  1. Na name dem dey call man wey get children.
    Sabo bin dey live wit im mama and papa.  — (bbc__86638. Sabo once lived with his parents.)
    Person suppose read books make im for know how to be better papa and mama?  — (NSC_Legbeti_2021. It is recommended that one read books on how to be a good parent.)
    • As we reach dere, im papa start to dey flog am sotay peopl con dey beg di papa.  — Egbokhare _2020. On arrival, his father began flogging him so much that people had to intervene.)
  2. Na anoder name for who be pastor for church.
    Tunde go meet papa make e pray for am.  — (Tunde went to meet the pastor to pray for him.)
    Na Unoka be Okonkwo papa.  — (katakata__305. Unoka is Okonkwo's father.)
    Abeg dis papa, very correct somebody jare

 — (WAZK_05_Reincarnation_DG__23, Please this Pastor is a very correct person.)

  1. Na man wey im wife born newly
    E don turn papa.  — (JOS_26_Small-Talk_DG__96, He has turned a father.)
  2. Na de person wey be de head of de house.
    As de person wey old pass, na him be papa for everybody for.  — (katakata__305. As the eldest in the compound, he is the father of the home.)
    Which advice one brother give the papa of the house?  — (jw__45468. Which advice did the brother give the father of the house.)
    Nobody, no papa, no help.  — (ONI_09_Before-I-Marry_M__57, Nobody, no father, no help.)

Related forms

papadashme

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: Father or dad, a pastor