Difference between revisions of "papa"

Line 8: Line 8:
  
 
====Noun====
 
====Noun====
* Na name dem dey call man wey born born person.get children.
+
* Wetin de dey call man wey born pikin.
 
:* {{ux|dv| Sabo bin dey live wit im mama and '''papa'''. |(bbc__86638, Sabo once lived with his parents.)}}
 
:* {{ux|dv| Sabo bin dey live wit im mama and '''papa'''. |(bbc__86638, Sabo once lived with his parents.)}}
:* {{ux|dv|As we reach dere, im '''papa''' start to dey flog am sotay peopl con dey beg di '''papa'''.|(Egbokhare _2020. On arrival, his father began flogging him so much that people had to intervene.)}}
+
:* {{ux|dv|As we reach dere, im '''papa''' start to dey flog am [[sotay]] people con dey beg di '''papa'''.|(Egbokhare _2020. On arrival, his father began flogging him so much that people had to intervene.)}}
 
:* {{ux|dv|Na Unoka be Okonkwo '''papa'''. |(katakata__305. Unoka is Okonkwo's father.)}}
 
:* {{ux|dv|Na Unoka be Okonkwo '''papa'''. |(katakata__305. Unoka is Okonkwo's father.)}}
* Na de person wey be de head of de house.
+
* Na di person wey be de head of di house.
 
:* {{ux|dv| As de person wey old pass, na him be '''papa''' for everybody for. |(katakata__305, As the eldest in the compound, he is the father of the home.)}}
 
:* {{ux|dv| As de person wey old pass, na him be '''papa''' for everybody for. |(katakata__305, As the eldest in the compound, he is the father of the home.)}}
 
:* {{ux|dv|Which advice one brother give the '''papa''' of the house? |(jw__45468, Which advice did the brother give the father of the house?.)}}
 
:* {{ux|dv|Which advice one brother give the '''papa''' of the house? |(jw__45468, Which advice did the brother give the father of the house?.)}}

Revision as of 18:34, 3 August 2021

Naija

Etymology

From English: papa

Pronunciation1

  • pàpá

Play Play

Noun

  • Wetin de dey call man wey born pikin.
  • Sabo bin dey live wit im mama and papa.  — (bbc__86638, Sabo once lived with his parents.)
  • As we reach dere, im papa start to dey flog am sotay people con dey beg di papa.  — (Egbokhare _2020. On arrival, his father began flogging him so much that people had to intervene.)
  • Na Unoka be Okonkwo papa.  — (katakata__305. Unoka is Okonkwo's father.)
  • Na di person wey be de head of di house.
  • As de person wey old pass, na him be papa for everybody for.  — (katakata__305, As the eldest in the compound, he is the father of the home.)
  • Which advice one brother give the papa of the house?  — (jw__45468, Which advice did the brother give the father of the house?.)
Related forms

papadashme

Synonyms
Antonyms
Translations
  • English: Father, dad


Pronunciation2

pápà


Noun

  • Man wey be pastor for church.
  • Tunde go meet papa make e pray for am.  — (Egbokhare_2020, Tunde went to meet the pastor to pray for him.)
  • Man wey get level for area.
  • Dis shop wey you want open so, papa don clear you? Abi you just want use your hand carry gbese keep for your dormot.  — (NSC_2021, Did you get the boss' permission to open this shop? Or di you just want to invite trouble to your house?)
Synonyms

bozz, chairmo,

Translation
  • English: pastor, boss


Pronunciation3

pâpà


Noun

  • Name for old man for area.
  • Dat papa for dat market area sey make una come pluck orange if una want.  — (NSC_2021, That Old man who stays around the market said that you can come to pluck oranges if you want.)
  • Una go ready, we need go see one papa. Na im be principal for my secondary school dat time.  — (NSC_2021, You all need to get ready. We need to visit an elderly man who was my secondary school principal.)
Translations
  • English: Elderly man