Difference between revisions of "papa"
(→Naija) |
|||
(2 intermediate revisions by one other user not shown) | |||
Line 10: | Line 10: | ||
* Wetin de dey call man wey born pikin. | * Wetin de dey call man wey born pikin. | ||
:* {{ux|dv| Sabo bin dey live wit im mama and '''papa'''. |(bbc__86638, Sabo once lived with his parents.)}} | :* {{ux|dv| Sabo bin dey live wit im mama and '''papa'''. |(bbc__86638, Sabo once lived with his parents.)}} | ||
− | :* {{ux|dv|As we reach dere, im '''papa''' start to dey flog am [[sotay]] people con dey beg di '''papa'''.|( | + | :* {{ux|dv|As we reach dere, im '''papa''' start to dey flog am [[sotay]] people con dey beg di '''papa'''.|(On arrival, his father began flogging him so much that people had to intervene.)}} |
:* {{ux|dv|Na Unoka be Okonkwo '''papa'''. |(katakata__305. Unoka is Okonkwo's father.)}} | :* {{ux|dv|Na Unoka be Okonkwo '''papa'''. |(katakata__305. Unoka is Okonkwo's father.)}} | ||
− | * | + | *Di person wey be de head of di house. |
− | :* {{ux|dv| As | + | :* {{ux|dv| As di person wey old pass, na him be '''papa''' for everybody for. |(katakata__305, As the eldest he is the father to everyone.)}} |
− | |||
− | |||
=====Related forms===== | =====Related forms===== | ||
[[papadashme]] | [[papadashme]] | ||
Line 24: | Line 22: | ||
=====Translations===== | =====Translations===== | ||
* English: ''Father'', ''dad'' | * English: ''Father'', ''dad'' | ||
− | |||
===Pronunciation2=== | ===Pronunciation2=== | ||
Line 33: | Line 30: | ||
====Noun==== | ====Noun==== | ||
* Man wey be pastor for church. | * Man wey be pastor for church. | ||
− | :* {{ux|dv| Tunde go meet '''papa''' make e pray for am.|( | + | :* {{ux|dv| Tunde go meet '''papa''' make e pray for am.|(Tunde went to meet the pastor to pray for him.)}} |
* Man wey get [[level]] for area. | * Man wey get [[level]] for area. | ||
:* {{ux|dv| Dis shop wey you want open so, '''papa''' don clear you? Abi you just want use your hand carry [[gbese]] keep for your [[domot]]. |(NSC_2021, Did you get the boss' permission to open this shop? Or di you just want to invite trouble to your house?)}} | :* {{ux|dv| Dis shop wey you want open so, '''papa''' don clear you? Abi you just want use your hand carry [[gbese]] keep for your [[domot]]. |(NSC_2021, Did you get the boss' permission to open this shop? Or di you just want to invite trouble to your house?)}} | ||
Line 50: | Line 47: | ||
====Noun==== | ====Noun==== | ||
* Name for old man for area. | * Name for old man for area. | ||
− | :* {{ux|dv| Dat papa for dat market area sey make una come pluck orange if una want. |( | + | :* {{ux|dv| Dat papa for dat market area sey make una come pluck orange if una want. |(That Old man who stays around the market said that you can come to pluck oranges if you want.)}} |
− | :* {{ux|dv| Una go ready, we need go see one papa. Na im be principal for my secondary school dat time. |( | + | :* {{ux|dv| Una go ready, we need go see one papa. Na im be principal for my secondary school dat time. |(You all need to get ready. We need to visit an elderly man who was my secondary school principal.)}} |
=====Translations===== | =====Translations===== | ||
*English: ''Elderly man'' | *English: ''Elderly man'' |
Latest revision as of 10:29, 5 June 2023
Naija
Etymology
From English: papa
Pronunciation1
- pàpá
Noun
- Wetin de dey call man wey born pikin.
- Sabo bin dey live wit im mama and papa. — (bbc__86638, Sabo once lived with his parents.)
- As we reach dere, im papa start to dey flog am sotay people con dey beg di papa. — (On arrival, his father began flogging him so much that people had to intervene.)
- Na Unoka be Okonkwo papa. — (katakata__305. Unoka is Okonkwo's father.)
- Di person wey be de head of di house.
- As di person wey old pass, na him be papa for everybody for. — (katakata__305, As the eldest he is the father to everyone.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: Father, dad
Pronunciation2
pápà
Noun
- Man wey be pastor for church.
- Tunde go meet papa make e pray for am. — (Tunde went to meet the pastor to pray for him.)
- Man wey get level for area.
Synonyms
Translation
- English: pastor, boss
Pronunciation3
pâpà
Noun
- Name for old man for area.
- Dat papa for dat market area sey make una come pluck orange if una want. — (That Old man who stays around the market said that you can come to pluck oranges if you want.)
- Una go ready, we need go see one papa. Na im be principal for my secondary school dat time. — (You all need to get ready. We need to visit an elderly man who was my secondary school principal.)
Translations
- English: Elderly man