Difference between revisions of "papa"

 
(One intermediate revision by one other user not shown)
Line 10: Line 10:
 
* Wetin de dey call man wey born pikin.
 
* Wetin de dey call man wey born pikin.
 
:* {{ux|dv| Sabo bin dey live wit im mama and '''papa'''. |(bbc__86638, Sabo once lived with his parents.)}}
 
:* {{ux|dv| Sabo bin dey live wit im mama and '''papa'''. |(bbc__86638, Sabo once lived with his parents.)}}
:* {{ux|dv|As we reach dere, im '''papa''' start to dey flog am [[sotay]] people con dey beg di '''papa'''.|(Egbokhare _2020. On arrival, his father began flogging him so much that people had to intervene.)}}
+
:* {{ux|dv|As we reach dere, im '''papa''' start to dey flog am [[sotay]] people con dey beg di '''papa'''.|(On arrival, his father began flogging him so much that people had to intervene.)}}
 
:* {{ux|dv|Na Unoka be Okonkwo '''papa'''. |(katakata__305. Unoka is Okonkwo's father.)}}
 
:* {{ux|dv|Na Unoka be Okonkwo '''papa'''. |(katakata__305. Unoka is Okonkwo's father.)}}
 
*Di person wey be de head of di house.
 
*Di person wey be de head of di house.
 
:* {{ux|dv| As di person wey old pass, na him be '''papa''' for everybody for. |(katakata__305, As the eldest he is the father to everyone.)}}
 
:* {{ux|dv| As di person wey old pass, na him be '''papa''' for everybody for. |(katakata__305, As the eldest he is the father to everyone.)}}
 
 
 
=====Related forms=====
 
=====Related forms=====
 
[[papadashme]]
 
[[papadashme]]
Line 32: Line 30:
 
====Noun====
 
====Noun====
 
* Man wey be pastor for church.
 
* Man wey be pastor for church.
:* {{ux|dv| Tunde go meet '''papa''' make e pray for am.|(Egbokhare_2020, Tunde went to meet the pastor to pray for him.)}}
+
:* {{ux|dv| Tunde go meet '''papa''' make e pray for am.|(Tunde went to meet the pastor to pray for him.)}}
 
* Man wey get [[level]] for area.
 
* Man wey get [[level]] for area.
 
:* {{ux|dv| Dis shop wey you want open so, '''papa''' don clear you? Abi you just want use your hand carry [[gbese]] keep for your [[domot]]. |(NSC_2021, Did you get the boss' permission to open this shop? Or di you just want to invite trouble to your house?)}}
 
:* {{ux|dv| Dis shop wey you want open so, '''papa''' don clear you? Abi you just want use your hand carry [[gbese]] keep for your [[domot]]. |(NSC_2021, Did you get the boss' permission to open this shop? Or di you just want to invite trouble to your house?)}}
Line 49: Line 47:
 
====Noun====  
 
====Noun====  
 
* Name for old man for area.
 
* Name for old man for area.
:* {{ux|dv| Dat papa for dat market area sey make una come pluck orange if una want. |(NSC_2021, That Old man who stays around the market said that you can come to pluck oranges if you want.)}}
+
:* {{ux|dv| Dat papa for dat market area sey make una come pluck orange if una want. |(That Old man who stays around the market said that you can come to pluck oranges if you want.)}}
:* {{ux|dv| Una go ready, we need go see one papa. Na im be principal for my secondary school dat time. |(NSC_2021, You all need to get ready. We need to visit an elderly man who was my secondary school principal.)}}
+
:* {{ux|dv| Una go ready, we need go see one papa. Na im be principal for my secondary school dat time. |(You all need to get ready. We need to visit an elderly man who was my secondary school principal.)}}
  
 
=====Translations=====
 
=====Translations=====
 
*English: ''Elderly man''
 
*English: ''Elderly man''

Latest revision as of 10:29, 5 June 2023

Naija

Etymology

From English: papa

Pronunciation1

  • pàpá

Play Play

Noun

  • Wetin de dey call man wey born pikin.
  • Sabo bin dey live wit im mama and papa.  — (bbc__86638, Sabo once lived with his parents.)
  • As we reach dere, im papa start to dey flog am sotay people con dey beg di papa.  — (On arrival, his father began flogging him so much that people had to intervene.)
  • Na Unoka be Okonkwo papa.  — (katakata__305. Unoka is Okonkwo's father.)
  • Di person wey be de head of di house.
  • As di person wey old pass, na him be papa for everybody for.  — (katakata__305, As the eldest he is the father to everyone.)
Related forms

papadashme

Synonyms
Antonyms
Translations
  • English: Father, dad

Pronunciation2

pápà

Play

Noun

  • Man wey be pastor for church.
  • Tunde go meet papa make e pray for am.  — (Tunde went to meet the pastor to pray for him.)
  • Man wey get level for area.
  • Dis shop wey you want open so, papa don clear you? Abi you just want use your hand carry gbese keep for your domot.  — (NSC_2021, Did you get the boss' permission to open this shop? Or di you just want to invite trouble to your house?)
Synonyms

bozz, chairmo,

Translation
  • English: pastor, boss

Pronunciation3

pâpà

Play

Noun

  • Name for old man for area.
  • Dat papa for dat market area sey make una come pluck orange if una want.  — (That Old man who stays around the market said that you can come to pluck oranges if you want.)
  • Una go ready, we need go see one papa. Na im be principal for my secondary school dat time.  — (You all need to get ready. We need to visit an elderly man who was my secondary school principal.)
Translations
  • English: Elderly man