Difference between revisions of "papa"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
(13 intermediate revisions by 6 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
+ | ====Etymology==== | ||
+ | From English: ''papa'' | ||
+ | ===Pronunciation1=== | ||
+ | * pàpá | ||
+ | <sm2>pcm-ng-papa.f.ogg</sm2> | ||
+ | <sm2>pcm-ng-papa.m.ogg</sm2> | ||
+ | |||
+ | ====Noun==== | ||
+ | * Wetin de dey call man wey born pikin. | ||
+ | :* {{ux|dv| Sabo bin dey live wit im mama and '''papa'''. |(bbc__86638, Sabo once lived with his parents.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv|As we reach dere, im '''papa''' start to dey flog am [[sotay]] people con dey beg di '''papa'''.|(On arrival, his father began flogging him so much that people had to intervene.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv|Na Unoka be Okonkwo '''papa'''. |(katakata__305. Unoka is Okonkwo's father.)}} | ||
+ | *Di person wey be de head of di house. | ||
+ | :* {{ux|dv| As di person wey old pass, na him be '''papa''' for everybody for. |(katakata__305, As the eldest he is the father to everyone.)}} | ||
+ | =====Related forms===== | ||
+ | [[papadashme]] | ||
+ | =====Synonyms===== | ||
+ | * [[baba]], [[father]], [[daddy]] | ||
+ | =====Antonyms===== | ||
+ | * [[Mama]] | ||
+ | =====Translations===== | ||
+ | * English: ''Father'', ''dad'' | ||
− | === | + | ===Pronunciation2=== |
− | + | pápà | |
+ | <sm2>Pcm-ng-papa2.f.ogg</sm2> | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-papa2.m.ogg</sm2> | ||
− | === | + | ====Noun==== |
− | * | + | * Man wey be pastor for church. |
− | + | :* {{ux|dv| Tunde go meet '''papa''' make e pray for am.|(Tunde went to meet the pastor to pray for him.)}} | |
− | + | * Man wey get [[level]] for area. | |
+ | :* {{ux|dv| Dis shop wey you want open so, '''papa''' don clear you? Abi you just want use your hand carry [[gbese]] keep for your [[domot]]. |(NSC_2021, Did you get the boss' permission to open this shop? Or di you just want to invite trouble to your house?)}} | ||
− | === | + | =====Synonyms===== |
− | + | [[bozz]], [[chairmo]], | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | === | + | =====Translation===== |
− | + | * English: ''pastor, boss'' | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | === | + | ===Pronunciation3=== |
− | + | pâpà | |
+ | <sm2>pcm-ng-papa3.f.ogg</sm2> | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-papa3.m.ogg</sm2> | ||
− | ==== | + | ====Noun==== |
− | * | + | * Name for old man for area. |
+ | :* {{ux|dv| Dat papa for dat market area sey make una come pluck orange if una want. |(That Old man who stays around the market said that you can come to pluck oranges if you want.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| Una go ready, we need go see one papa. Na im be principal for my secondary school dat time. |(You all need to get ready. We need to visit an elderly man who was my secondary school principal.)}} | ||
− | ==== | + | =====Translations===== |
− | + | *English: ''Elderly man'' | |
− | = | ||
− | * English: '' |
Latest revision as of 10:29, 5 June 2023
Naija
Etymology
From English: papa
Pronunciation1
- pàpá
Noun
- Wetin de dey call man wey born pikin.
- Sabo bin dey live wit im mama and papa. — (bbc__86638, Sabo once lived with his parents.)
- As we reach dere, im papa start to dey flog am sotay people con dey beg di papa. — (On arrival, his father began flogging him so much that people had to intervene.)
- Na Unoka be Okonkwo papa. — (katakata__305. Unoka is Okonkwo's father.)
- Di person wey be de head of di house.
- As di person wey old pass, na him be papa for everybody for. — (katakata__305, As the eldest he is the father to everyone.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: Father, dad
Pronunciation2
pápà
Noun
- Man wey be pastor for church.
- Tunde go meet papa make e pray for am. — (Tunde went to meet the pastor to pray for him.)
- Man wey get level for area.
Synonyms
Translation
- English: pastor, boss
Pronunciation3
pâpà
Noun
- Name for old man for area.
- Dat papa for dat market area sey make una come pluck orange if una want. — (That Old man who stays around the market said that you can come to pluck oranges if you want.)
- Una go ready, we need go see one papa. Na im be principal for my secondary school dat time. — (You all need to get ready. We need to visit an elderly man who was my secondary school principal.)
Translations
- English: Elderly man