Difference between revisions of "papa"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 5: | Line 5: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * pàpá |
<sm2>Pcm-ng-papa.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-papa.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-papa.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-papa.m.ogg</sm2> | ||
Line 16: | Line 16: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | # Na name dem dey call man wey get children. | |
− | + | #: {{ux|dv|Sabo bin dey live wit im mama and '''papa'''. |(bbc__86638. Sabo once lived with his parents.)}} | |
− | + | #: {{ux|dv|Person suppose read books make im for know how to be better '''papa''' and mama? |(NSC_Legbeti_2021. It is recommended that one read books on how to be a good parent.)}} | |
− | # | + | #:* {{ux|dv|As we reach dere, im '''papa''' start to dey flog am sotay peopl con dey beg di '''papa'''.|Egbokhare _2020. On arrival, his father began flogging him so much that people had to intervene.)}} |
− | #: {{ux|dv|As we reach dere, im '''papa''' start to dey flog am sotay peopl con dey beg di '''papa'''.| | + | # Na anoder name for who be pastor for church. |
− | #: {{ux|dv|Tunde go meet '''papa''' make e pray for am.| | + | #: {{ux|dv|Tunde go meet '''papa''' make e pray for am.|(Tunde went to meet the pastor to pray for him.)}} |
− | + | #: {{ux|dv|Na Unoka be Okonkwo '''papa'''. |(katakata__305. Unoka is Okonkwo's father.)}} | |
− | #: {{ux|dv|'''papa''' | + | #: {{ux|dv|Abeg dis '''papa''', very correct somebody jare |
− | #: {{ux|dv| | + | |(WAZK_05_Reincarnation_DG__23, Please this Pastor is a very correct person.)}} |
− | # | + | # Na man wey im wife born newly |
− | |||
#: {{ux|dv|E don turn '''papa'''. |(JOS_26_Small-Talk_DG__96, He has turned a father.)}} | #: {{ux|dv|E don turn '''papa'''. |(JOS_26_Small-Talk_DG__96, He has turned a father.)}} | ||
− | # | + | # Na de person wey be de head of de house. |
− | + | #: {{ux|dv|As de person wey old pass, na him be '''papa''' for everybody for. |(katakata__305. As the eldest in the compound, he is the father of the home.)}} | |
− | + | #: {{ux|dv|Which advice one brother give the '''papa''' of the house? |(jw__45468. Which advice did the brother give the father of the house.)}} | |
− | |||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv|Which advice one brother give the '''papa''' of the house? |(jw__45468 | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
#: {{ux|dv|Nobody, no '''papa''', no help. |(ONI_09_Before-I-Marry_M__57, Nobody, no father, no help.)}} | #: {{ux|dv|Nobody, no '''papa''', no help. |(ONI_09_Before-I-Marry_M__57, Nobody, no father, no help.)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
+ | [[papadashme]] | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
Line 79: | Line 41: | ||
* [[Mama]] | * [[Mama]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: '' | + | * English: ''Father or dad'', ''a pastor'' |
Revision as of 18:12, 24 March 2021
Naija
Etymology
From: English papa (old word for father)
Pronunciation
- pàpá
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 66
- Frequency rank in NSC treebank: 197
- Frequency in raw corpus: 1874
- Frequency rank in raw corpus: 201
Noun
- Na name dem dey call man wey get children.
- Sabo bin dey live wit im mama and papa. — (bbc__86638. Sabo once lived with his parents.)
- Person suppose read books make im for know how to be better papa and mama? — (NSC_Legbeti_2021. It is recommended that one read books on how to be a good parent.)
- As we reach dere, im papa start to dey flog am sotay peopl con dey beg di papa. — Egbokhare _2020. On arrival, his father began flogging him so much that people had to intervene.)
- Na anoder name for who be pastor for church.
- Tunde go meet papa make e pray for am. — (Tunde went to meet the pastor to pray for him.)
- Na Unoka be Okonkwo papa. — (katakata__305. Unoka is Okonkwo's father.)
- Abeg dis papa, very correct somebody jare
— (WAZK_05_Reincarnation_DG__23, Please this Pastor is a very correct person.)
- Na man wey im wife born newly
- E don turn papa. — (JOS_26_Small-Talk_DG__96, He has turned a father.)
- Na de person wey be de head of de house.
- As de person wey old pass, na him be papa for everybody for. — (katakata__305. As the eldest in the compound, he is the father of the home.)
- Which advice one brother give the papa of the house? — (jw__45468. Which advice did the brother give the father of the house.)
- Nobody, no papa, no help. — (ONI_09_Before-I-Marry_M__57, Nobody, no father, no help.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: Father or dad, a pastor