papa
Naija
Etymology
From: English papa (old word for father)
Pronunciation
- pápà
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 66
- Frequency rank in NSC treebank: 197
- Frequency in raw corpus: 1874
- Frequency rank in raw corpus: 201
Noun
- Na name dem dey call man wey get papa: father, a pastor
- Egbokhare (frequency:Inf)
- As we reach dere, im papa start to dey flog am sotay peopl con dey beg di papa. — no translation
- Tunde go meet papa make e pray for am. — no translation
- conj (frequency:244)
- papa and mama of di pikin; — (hildrights__1056, __no translation__)
- How papa, and mama go dey alive… — (WAZK_05_Reincarnation_DG__82, How will a father and mother be alive ... ?)
- - (frequency:150)
- Papa! — (deuber__1983, __no translation__)
- E don turn papa. — (JOS_26_Small-Talk_DG__96, He has turned a father.)
- cc (frequency:127)
- Reuters Di mama and papa bin dey court — (bbc__85198, __no translation__)
- Sabo bin dey live wit im mama and papa. — (bbc__86638, __no translation__)
- det (frequency:60)
- Abeg dis papa, very correct somebody jare. — (WAZK_05_Reincarnation_DG__23, Please, this Papa, is a very correct person, please.)
- Di papa tok say none of im pikin fit help am. — (bbc__36980, __no translation__)
- nmod (frequency:43)
- Na Unoka be Okonkwo papa. — (katakata__305, __no translation__)
- Papa for family fit do like Jehoshaphat. — (jw__22255, __no translation__)
- det-nmod (frequency:27)
- Pipo also follow praise di Pikin papa. — (bbc__81372, __no translation__)
- Which advice one brother give the papa of the house? — (jw__45468, __no translation__)
- cc-nmod (frequency:21)
- di person wey dey like di mama and papa of di pikin; — (hildrights__824, __no translation__)
- Kundiri Alhaji Bukar say five of di mama and papa dem faint instanta as dem hear di tori. — (bbc__62686, __no translation__)
- case (frequency:13)
- Sellers Bailey/Twitter Last love letter from papa — (bbc__87651, __no translation__)
- BBC Hausa talk to one papa afta im find out say im daughter dey abuse codeine. — (bbc__18256, __no translation__)
- case-det (frequency:10)
- Like that papa, God no dey stop people wey choose to dey do wetin dey their mind. — (jw__36753, __no translation__)
- According to Pwajok, di paternity leave na to make sure say di mama and pikin get enough care from di papa. — (bbc__11582, __no translation__)
- amod (frequency:9)
- Spanish papa chop accuse say im rape to comot 'evil spirit' — (bbc__99658, __no translation__)
- Why Buhari 1961 WASC result carri old papa photo Di one common tin wey hold dis four — (bbc__100295, __no translation__)
- cc-det (frequency:4)
- dem born, weda di papa marry di mama or di papa and mama no marry — (human_rights__87, __no translation__)
- or find person wey go take care of pikin like sey e be di mama and di papa. — (hildrights__718, __no translation__)
- dep (frequency:3)
- ONE Russia police * come dey shout for me sey: “You be wicked papa. — (jw__27619, __no translation__)
- Me I want to pass my WAEC first.Wetin you mean dat's what Clementina want, papa? — (deuber__2699, __no translation__)
- advmod (frequency:3)
- Nobody, no papa, no help. — (ONI_09_Before-I-Marry_M__57, Nobody, no father, no help.)
- Ah di beg population make deh helep we make wa papa dem komot. — (bbc__197, __no translation__)
- amod-cc (frequency:3)
- Wetin you go do if you want be better husband, better wife or better papa and mama? — (jw__43349, __no translation__)
- Robert, wey we talk about before, talk sey: “After I don dey near Jehovah well well, I come be better husband and better papa. — (jw__37142, __no translation__)
- appos (frequency:2)
- Jehovah Witness people don write many book wey go fit help papa, mama, and pikin dem. — (jw__17873, __no translation__)
- Joseph Kabila presidency for DR Congo start for 2001 afta dem killim papa, President Laurent Kabila. — (bbc__61232, __no translation__)
- cc-dep (frequency:2)
- Selassie mama and papa name dia first pikin, 'Tafari Mekonnen' wen dem born am for 1892, later im collect di title 'Ras' wey mean high chief. — (bbc__87635, __no translation__)
- Every pikin get di right mey e b sey e get di care wey mama and papa dey give pikin and as e be like dat, e no go get pikin wey de go comot for im mama and papa wey be sey di pikin no talk sey im want comot if e np be sey – na because of im school or im betterbody ; — (hildrights__318, __no translation__)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: father, a pastor