papa
Naija
Etymology
From English: papa
Pronunciation1
- pàpá
Noun
- Wetin de dey call man wey born pikin.
- Sabo bin dey live wit im mama and papa. — (bbc__86638, Sabo once lived with his parents.)
- As we reach dere, im papa start to dey flog am sotay people con dey beg di papa. — (Egbokhare _2020. On arrival, his father began flogging him so much that people had to intervene.)
- Na Unoka be Okonkwo papa. — (katakata__305. Unoka is Okonkwo's father.)
- Na di person wey be de head of di house.
- As de person wey old pass, na him be papa for everybody for. — (katakata__305, As the eldest in the compound, he is the father of the home.)
- Which advice one brother give the papa of the house? — (jw__45468, Which advice did the brother give the father of the house?.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: Father, dad
Pronunciation2
pápà
Noun
- Man wey be pastor for church.
- Tunde go meet papa make e pray for am. — (Egbokhare_2020, Tunde went to meet the pastor to pray for him.)
- Man wey get level for area.
Synonyms
Translation
- English: pastor, boss
Pronunciation3
pâpà
Noun
- Name for old man for area.
- Dat papa for dat market area sey make una come pluck orange if una want. — (NSC_2021, That Old man who stays around the market said that you can come to pluck oranges if you want.)
- Una go ready, we need go see one papa. Na im be principal for my secondary school dat time. — (NSC_2021, You all need to get ready. We need to visit an elderly man who was my secondary school principal.)
Translations
- English: Elderly man