paper

Naija

Etymology

From: English paper

Pronunciation

  • paípà


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 11
  • Frequency rank in NSC treebank: 682
  • Frequency in raw corpus: 314
  • Frequency rank in raw corpus: 946

Noun

  • Na wetin dem dey write put [[ontop]}
    • De children tear paper throway round de compound.  — (NSC_Legbeti_2021. The children littered everywhere with papers.)
    • Make water soak di paper.  — (deuber__1549. Ensure the paper gets soaked with water.)
    • Di paper we are buying five hundred naira is now four, one thousand five hundred.  — (LAG_19_Nepa-Wahala_DG__42, The paper we were buying five hundred naira is now one thousand five hundred naira.)
  1. Na exam wey person wan write or e don write.
    • You allow am finish dat paper?.  — (deuber__4691, Hope you gave them time to finish their exam?.)
    • Dat paper hard me no be lie.  — (NSC_Legbeti_2021. That examination was tough for me.)
    to accept paper wey dem use as consent as evidence as section 132 for dis Act talk;  — (hildrights__970, __no translation__)
    one way or di oder di paper na WAEC paper e leak out  — (deuber__4672, __no translation__)
  2. Na person documents wey e dey take travel.
  3. Na say if someting no dey radio abi television, na wetin dem write
    The two of dem tell Michael and im brother to enter their motor because dem no dey check children paper.  — (jw__3085, __no translation__)
    Get your pen, and paper!  — (WAZP_04_Ponzi-Scheme_MG__133, Get your pen, and paper!)
    E fit be for TV, radio or paper.  — (jw__16846, __no translation__)
  4. Na notice wey court give person.
    —if dem want give person notice or any paper as e dey this Act dem go give am face to face or send am fom post office wey dem go register and write di day and time wen di paper reach di address wen di person dey stay.  — (hildrights__1572, __no translation__)
    • Roll di ballot paper wen you finish.  — (bbc__85863, __no translation__)
    • Dem go carry di ballot paper come, dem go just vote for demselves, and go.  — (ENU_07_South-Eastern-Politics_M__17, They will bring the ballot paper; they will just vote for themselves and leave.)

Related form

newspaper, tissue paper, ballot paper

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: material for writing, document