paper

Naija

Etymology

From: English paper

Pronunciation

  • paípà


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 11
  • Frequency rank in NSC treebank: 682
  • Frequency in raw corpus: 314
  • Frequency rank in raw corpus: 946

Noun

  1. Na wetin dem dey write put.
    • Dem give de children paper make dem write put.  — (NSC_Legbeti_2021. They gave the children papers to write on.)
    • Make water soak di paper.  — (deuber__1549. Ensure the paper is soaked with water.)
    • Di paper we are buying five hundred naira is now four, one thousand five hundred.  — (LAG_19_Nepa-Wahala_DG__42, The paper we were buying five hundred naira is now one thousand five hundred naira.)
  2. Na exam wey person wan write or e don write.
    • You allow am finish dat paper?.  — (deuber__4691, Hope you gave them time to finish their exam?.)
    • One way or di oder di paper na WAEC paper e leak out  — (deuber__4672. Somehow the WAEC exam paper leaked.)
    • Dat paper hard me write no be lie.  — (NSC_Legbeti_2021. That examination was tough for me.)
  3. Na person documents wey e dey take travel.
    • To accept paper wey dem use as consent as evidence as section 132 for dis Act talk;  — (hildrights__970, __no translation__)
    • The two of dem tell Michael and im brother to enter their motor because dem no dey check children paper.  — (jw__3085, __no translation__)
    • Get your pen, and paper!  — (WAZP_04_Ponzi-Scheme_MG__133, Get your pen, and paper!)
  4. Na say if someting no dey radio abi television, den, na wetin dem write.
    • E fit be for TV, radio or paper.  — (jw__16846, It may be in electronic or print media.)
  5. Na notice wey court give person.
    • Dat paper hard me write no be lie.  — (NSC_Legbeti_2021. That examination was tough for me.)
    • —if dem want give person notice or any paper as e dey this Act dem go give am face to face or send am fot yjere is a notice to be served, they send directly or thru mail or post office wey dem go register and write di day and time wen di paper reach di address wen di person dey stay.  — (Childrights__1572. If they want to serve a notice, following the Act, they either send directly or through the post office where it would be duly registered.)

Related form

newspaper, tissue paper, ballot paper

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: material for writing, document