Difference between revisions of "para"
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
From English: ''vex'' | From English: ''vex'' |
Revision as of 12:50, 5 October 2020
Naija
Etymology
From English: vex
Pronunciation
- para
Noun
- vex: vex wey person dey vex con dey shout join am
- Dis para wey you dey para na because of wetin now? — (why are you this angry?)
- na para she dey para since — (She has been very angry since)
Derived forms
Synonyms
vex, spoil face, hala,
Antonyms
laugh 0.70 233, jolly, play
Translations
- English: Fury
Verb
- Para: Sey person no dey happy.
- Ogbeni, Wetin dey make you dey para? — ( what is making you angry? )
- I just dey para for dat yeye guy — ( I am just angry at that useless guy )
Derived forms
Synonyms
vex, spoil face, hala,
Antonyms
laugh 0.70 233, jolly, play
Translations
- English: Fury