Difference between revisions of "para"

Line 6: Line 6:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* vɛ̂ks
+
* para
 
<sm2>Pcm-ng-vex.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-vex.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-vex.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-vex.m.ogg</sm2>
  
 
===Frequency===
 
===Frequency===

Revision as of 11:06, 17 August 2020

Naija

Alternative forms

Etymology

Borrowed from English vex

Pronunciation

  • para


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 23
  • Frequency rank in NSC treebank: 412
  • Frequency in raw corpus: 1013
  • Frequency rank in raw corpus: 362

The word is used more in written texts than orally.


Noun

vex: no definition -- Definition in Naija?


  1. - (frequency:19)
    Na so di vex spread reach di capital.  — (bbc__29430, __no translation__)
    If na vex, ah dem go make you vex die,  — (NST_cleaned__13761, __no translation__)
  2. det (frequency:14)
    E vex no be small.  — (jw__21519, __no translation__)
    Even if e vex, e no dey let the vex control wetin e go do.  — (jw__1147, __no translation__)
  3. advmod (frequency:8)
    No vex, you hear?  — (deuber__6224, __no translation__)
    No vex, na your papa land be dat.  — (NST_cleaned__29376, __no translation__)
  4. case (frequency:7)
    But dat one add some extra fuel to di fire wey already dey burn with vex for Nigerians;  — (bbc__21961, __no translation__)
    Palestine pipo don dey protest wit vex say di United States wan open embassy for Jerusalem.  — (bbc__80374, __no translation__)
  5. det-nmod (frequency:7)
    Why US di vex with Cameroon?  — (bbc__100496, __no translation__)
    So dis vex for some GoT fans no be new tin.  — (bbc__39145, __no translation__)
  6. amod (frequency:4)
    No be small vex dey vex women for di kontri as plenti of dem enta Whatsapp groups to complain say gofment dey punish dem.  — (bbc__75023, __no translation__)
    And make we no forget sey ‘person wey dey quick vex dey cause fight, person wey sabi vex dey do many many bad things.’— Prov.  — (jw__26564, __no translation__)
  7. nmod (frequency:2)
    Even when di person con ask you sey wetin dey make you vex like dis?  — (PRT_09_Marriage_M__20, Even when the person ask him that what is making you to vex like this ?)
    Big kontris dem like US and UK vex for DR Congo goment but also African kontris like Botswana and Angola.  — (bbc__20061, __no translation__)
  8. amod-det (frequency:2)
    Dis kain vex dey come afta Google pay one senior executive, Andy Rubin, $90m wey resign afta sombodi accuse am of sexual misconduct.  — (bbc__40800, __no translation__)
    Dem no go dey ‘carry wetin dem do theirself for mind and dem go use all their mind forgive theirself.’ Na true sey, sometimes dem fit make each other vex.  — (jw__24225, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • laugh 0.70 233, hala 0.69 97, surprise 0.68 436, shout 0.67 350, para 0.66 230, shock 0.64 363, blame 0.64 265, fear 0.63 1340, wonder 0.61 257

Antonyms

  • laugh 0.70 233, hala 0.69 97, surprise 0.68 436, shout 0.67 350, para 0.66 230, shock 0.64 363, blame 0.64 265, fear 0.63 1340, wonder 0.61 257

Translations

  • English: no definition


Verb

vex: anger -- Definition in Naija?


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    E dey vex sey you no come quick.  — no translation
  2. - (frequency:73)
    E dey mek me vex.  — (jw__22569, __no translation__)
    I no fit, no vex!  — (JOS_27_Man-And-Woman_DG__41, I can't; don't be angry.)
  3. obj (frequency:27)
    Why Buhari list vex some APC pipo  — (bbc__100300, __no translation__)
    Today, senators follow vex dia own.  — (bbc__94458, __no translation__)
  4. aux-obj (frequency:20)
    A'Ah see you dey vex me,  — (IBA_22_School-Children_DG__193, Ah ah. Look, you are vexing me.)
    You know wetin dey vex me?  — (ENU_13_School-Life_DG__81, Do you know what annoys me?)
  5. nsubj (frequency:19)
    Get am for mind sey people go make you vex.  — (jw__12877, __no translation__)
    Person fit no know sey e do wetin make us vex.  — (jw__12624, __no translation__)
  6. aux-mark (frequency:13)
    No be today di people of Southern Cameroon start to dey vex.  — (bbc__84463, __no translation__)
    But di lawmaker wey dey vex, say im go enta road on top di mata.  — (bbc__22223, __no translation__)
  7. aux (frequency:12)
    “I dey vex!  — (brila__2122, __no translation__)
    Na im make am dey vex.  — (jw__25705, __no translation__)
  8. conj (frequency:10)
    Na so oga Mourinho vex and charge afta di Chelsea official.  — (bbc__71978, __no translation__)
    All this things dey make people vex and even tire for life.  — (jw__28700, __no translation__)
  9. mark (frequency:8)
    I con ask her sey sister, abeg no vex o, where you comot from?  — (NST_cleaned__42502, __no translation__)
    talk with your brother only when you think sey e get better reason to vex  — (jw__48823, __no translation__)
  10. obl:arg (frequency:6)
    Vex for anoda language  — (bbc__97601, __no translation__)
    You talk sey you wan vex for me.  — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__279, You said that you want to get angry at me.)
  11. obl:mod (frequency:3)
    But she come think am say, who vex epp?  — (bbc__23402, __no translation__)
    Even when di person con ask you sey wetin dey make you vex like dis?  — (NST_cleaned__2451, __no translation__)
  12. aux-dep (frequency:3)
    Di court decision don make dog farmers dey vex sotey dem dey protests.  — (bbc__33903, __no translation__)
    The sister come see sey, wetin make am dey vex before, no even concern Janet.  — (jw__49282, __no translation__)
  13. mark-obj (frequency:3)
    North Korea don do plenty missile tests wey vex other countries.  — (bbc__75453, __no translation__)
    Shooter attack pipo for Kano horse race 'Facebook marriage' for Kano vex police  — (bbc__89456, __no translation__)
  14. dep (frequency:2)
    God suppose vex because of all the insult from Satan.  — (jw__25348, __no translation__)
    The elders wey dey ­Stephen congregation talk sey: “Stephen na quiet person, e no dey take im work play, and e no dey raise shoulder up.” Dem still talk sey dem never see am vex before.  — (jw__9050, __no translation__)
  15. advcl (frequency:2)
    People wey dey like to carry music waka everywhere vex small when dem hear say Sony wan replace di popular Walkman with im MP3 junior brother.  — (bbc__80969, __no translation__)
    Na since last year na im wahala on top discrimination for political and economic matter wey concern lawyers and teachers inside Southern Cameroon start so tey activists for dia begin vex dey demonstrate.  — (bbc__71782, __no translation__)
  16. ccomp (frequency:2)
    Vex sey your teacher no like you.  — (jw__38490, __no translation__)
    Pipo vex sotey dem do campaign with hashtag #FreeOurGirls, na so pipo begin post funny- funny pishure of di president with clown wigs and hats dem.  — (bbc__81637, __no translation__)
  17. cc-obj (frequency:2)
    If no be tins wey dem do, na tins wey de say to shock pipo, make some laff and vex odas.  — (bbc__57725, __no translation__)
    If we get this one for mind plus the love wey we get for our brothers, e go make us no do wetin go disturb dem for mind or vex dem.  — (jw__23103, __no translation__)
  18. advmod (frequency:2)
    I don dey, I don dey vex now.  — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__63, I am...I am already angry.)
    Trump team dem shock and no believe say im go win di election Im wife Melania cry tears of sadness di night im win Trump vex well-well say superstars dem no gree show for im inauguration Trump imself when im win see White house as something wey im fear and wey dey make am vex. Im daughter, Ivanka been get plan with di husband, Jared Kushner say she go become di first woman president.  — (bbc__95904, __no translation__)
  19. advcl-cc (frequency:2)
    People fit fear or vex when they see person wey they no know for their door.  — (jw__21056, __no translation__)
    CBS American R&B star R Kelly cry and vex as im deny di accuse of sexual abuse ontop im head inside im first TV interview since dem arrest am last month.  — (bbc__24044, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • laugh 0.70 233, hala 0.69 97, surprise 0.68 436, shout 0.67 350, para 0.66 230, shock 0.64 363, blame 0.64 265, fear 0.63 1340, wonder 0.61 257

Antonyms

  • laugh 0.70 233, hala 0.69 97, surprise 0.68 436, shout 0.67 350, para 0.66 230, shock 0.64 363, blame 0.64 265, fear 0.63 1340, wonder 0.61 257

Translations

  • English: anger