para

Revision as of 18:22, 18 August 2020 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Alternative forms

Etymology

Borrowed from English vex

Pronunciation

  • para


Frequency

Noun

vex: sey person no happy


  1. - (frequency:19)
    Na so di vex spread reach di capital.  — (bbc__29430, __no translation__)
    If na vex, ah dem go make you vex die,  — (NST_cleaned__13761, __no translation__)
  2. det (frequency:14)

Derived forms

Synonyms

  • laugh 0.70 233, hala 0.69 97, surprise 0.68 436, shout 0.67 350, para 0.66 230, shock 0.64 363, blame 0.64 265, fear 0.63 1340, wonder 0.61 257

Antonyms

  • laugh 0.70 233, hala 0.69 97, surprise 0.68 436, shout 0.67 350, para 0.66 230, shock 0.64 363, blame 0.64 265, fear 0.63 1340, wonder 0.61 257

Translations

  • English: no definition

Verb

vex: anger -- Definition in Naija?


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    E dey vex sey you no come quick.  — no translation
  2. - (frequency:73)
    E dey mek me vex.  — (jw__22569, __no translation__)
    I no fit, no vex!  — (JOS_27_Man-And-Woman_DG__41, I can't; don't be angry.)
  3. obj (frequency:27)
    Why Buhari list vex some APC pipo  — (bbc__100300, __no translation__)
    Today, senators follow vex dia own.  — (bbc__94458, __no translation__)
  4. aux-obj (frequency:20)
    A'Ah see you dey vex me,  — (IBA_22_School-Children_DG__193, Ah ah. Look, you are vexing me.)
    You know wetin dey vex me?  — (ENU_13_School-Life_DG__81, Do you know what annoys me?)
  5. nsubj (frequency:19)
    Get am for mind sey people go make you vex.  — (jw__12877, __no translation__)
    Person fit no know sey e do wetin make us vex.  — (jw__12624, __no translation__)
  6. aux-mark (frequency:13)
    No be today di people of Southern Cameroon start to dey vex.  — (bbc__84463, __no translation__)
    But di lawmaker wey dey vex, say im go enta road on top di mata.  — (bbc__22223, __no translation__)
  7. aux (frequency:12)
    “I dey vex!  — (brila__2122, __no translation__)
    Na im make am dey vex.  — (jw__25705, __no translation__)
  8. conj (frequency:10)
    Na so oga Mourinho vex and charge afta di Chelsea official.  — (bbc__71978, __no translation__)
    All this things dey make people vex and even tire for life.  — (jw__28700, __no translation__)
  9. mark (frequency:8)
    I con ask her sey sister, abeg no vex o, where you comot from?  — (NST_cleaned__42502, __no translation__)
    talk with your brother only when you think sey e get better reason to vex  — (jw__48823, __no translation__)
  10. obl:arg (frequency:6)
    Vex for anoda language  — (bbc__97601, __no translation__)
    You talk sey you wan vex for me.  — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__279, You said that you want to get angry at me.)
  11. obl:mod (frequency:3)
    But she come think am say, who vex epp?  — (bbc__23402, __no translation__)
    Even when di person con ask you sey wetin dey make you vex like dis?  — (NST_cleaned__2451, __no translation__)
  12. aux-dep (frequency:3)
    Di court decision don make dog farmers dey vex sotey dem dey protests.  — (bbc__33903, __no translation__)
    The sister come see sey, wetin make am dey vex before, no even concern Janet.  — (jw__49282, __no translation__)
  13. mark-obj (frequency:3)
    North Korea don do plenty missile tests wey vex other countries.  — (bbc__75453, __no translation__)
    Shooter attack pipo for Kano horse race 'Facebook marriage' for Kano vex police  — (bbc__89456, __no translation__)
  14. dep (frequency:2)
    God suppose vex because of all the insult from Satan.  — (jw__25348, __no translation__)
    The elders wey dey ­Stephen congregation talk sey: “Stephen na quiet person, e no dey take im work play, and e no dey raise shoulder up.” Dem still talk sey dem never see am vex before.  — (jw__9050, __no translation__)
  15. advcl (frequency:2)
    People wey dey like to carry music waka everywhere vex small when dem hear say Sony wan replace di popular Walkman with im MP3 junior brother.  — (bbc__80969, __no translation__)
    Na since last year na im wahala on top discrimination for political and economic matter wey concern lawyers and teachers inside Southern Cameroon start so tey activists for dia begin vex dey demonstrate.  — (bbc__71782, __no translation__)
  16. ccomp (frequency:2)
    Vex sey your teacher no like you.  — (jw__38490, __no translation__)
    Pipo vex sotey dem do campaign with hashtag #FreeOurGirls, na so pipo begin post funny- funny pishure of di president with clown wigs and hats dem.  — (bbc__81637, __no translation__)
  17. cc-obj (frequency:2)
    If no be tins wey dem do, na tins wey de say to shock pipo, make some laff and vex odas.  — (bbc__57725, __no translation__)
    If we get this one for mind plus the love wey we get for our brothers, e go make us no do wetin go disturb dem for mind or vex dem.  — (jw__23103, __no translation__)
  18. advmod (frequency:2)
    I don dey, I don dey vex now.  — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__63, I am...I am already angry.)
    Trump team dem shock and no believe say im go win di election Im wife Melania cry tears of sadness di night im win Trump vex well-well say superstars dem no gree show for im inauguration Trump imself when im win see White house as something wey im fear and wey dey make am vex. Im daughter, Ivanka been get plan with di husband, Jared Kushner say she go become di first woman president.  — (bbc__95904, __no translation__)
  19. advcl-cc (frequency:2)
    People fit fear or vex when they see person wey they no know for their door.  — (jw__21056, __no translation__)
    CBS American R&B star R Kelly cry and vex as im deny di accuse of sexual abuse ontop im head inside im first TV interview since dem arrest am last month.  — (bbc__24044, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • laugh 0.70 233, hala 0.69 97, surprise 0.68 436, shout 0.67 350, para 0.66 230, shock 0.64 363, blame 0.64 265, fear 0.63 1340, wonder 0.61 257

Antonyms

  • laugh 0.70 233, hala 0.69 97, surprise 0.68 436, shout 0.67 350, para 0.66 230, shock 0.64 363, blame 0.64 265, fear 0.63 1340, wonder 0.61 257

Translations

  • English: anger