para

Revision as of 21:00, 15 September 2020 by Root (talk | contribs) (1 revision imported)

Naija

Alternative forms

Etymology

Borrowed from English vex

Pronunciation

  • para


Frequency

Noun

  1. vex: vex wey person dey vex con dey shout join am
    Dis para wey you dey para na because of wetin now?  — (why are you this angry?)
    na para she dey para since  — (She has been very angry since)

Derived forms

Synonyms

vex, spoil face, hala,

Antonyms

laugh 0.70 233, jolly, play

Translations

  • English: Fury

Verb

  1. Para: Sey person no dey happy.
    Ogbeni, Wetin dey make you dey para?  —  ( what is making you angry? )
    I just dey para for dat yeye guy  —  ( I am just angry at that useless guy )

Derived forms

Synonyms

vex, spoil face, hala,

Antonyms

laugh 0.70 233, jolly, play

Translations

  • English: Fury