Difference between revisions of "parole"

Line 16: Line 16:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Na person doings abi im activities.  
+
# Na person doings abi im activities.
#: {{ux|dv|All dose kind '''parole''' wey e dey do no dey move me.|(Egbokhare_2020. I'm not moved by all her acting up.)}}
+
#:* {{ux|dv|say people dey smoke igbo for open na normal '''parole''' here. |(NSC_Legbeti_2021. To see people smoking weeds is a normal )}}
* Na police abi security people monitoring activities.
+
#:* {{ux|dv|You no dey know my '''parole''' again. |(IBA_39_Easter-Preparations_DG__40, You don't know my patterns again.)}}
#: {{ux|dv|Our officials don stop '''parole''' for di area, and dem dey wrie evritin put inside book. |(bbc__84087, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|All dose kind '''parole''' wey e dey do no dey move me.|(Egbokhare_2020. I'm not moved by all her acting up.)}}
#: {{ux|dv|E be like pesin wey no say bye-bye before e disappear afta '''parole''' wit friends for joint. |(bbc__43984, __no translation__)}}
+
# Na when police abi security people dey waka up and down to check tings people dey do.  
# det (frequency:3)
+
#:* {{ux|dv|Our officials don stop '''parole''' for di area, and dem dey wrie evritin put inside book. |(bbc__84087, __no translation__)}}
 +
# Na [[kparakpo]] tings person do wit im [[paddy]] gang dem.
 +
#:* {{ux|dv|E be like pesin wey no say bye-bye before e disappear afta '''parole''' wit friends for joint. |(bbc__43984, __no translation__)}}
 +
# Na hard drugs dem like weed, cocaine
 
#: {{ux|dv|Dem dey hide di drugs as legit product and dem dey use dia warehouse, staff plus moto take arrange di '''parole'''. |(bbc__28779, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dem dey hide di drugs as legit product and dem dey use dia warehouse, staff plus moto take arrange di '''parole'''. |(bbc__28779, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|And na here, I go close my mouth, drink small water as una dey here dey gbadun di '''parole''' on top Radio Sapientia, ninety five point three FM Onitsha. |(ONI_26_News-Highlights_MG__16, And this is where I will call it a day and take a break as you continue to enjoy the programs on Radio Sapientia, ninety five point three FM, Onitsha.)}}
+
# Na person personal activities dem.
# amod (frequency:2)
+
#: {{ux|dv|Di join the SPORT MATA '''parole''' for NAIJA 102.7 FM. |(ja102__1886, __no translation__)}}  
#: {{ux|dv|So I know sey dat one, na dat one dey bring different, different '''parole''', dey bring different, different packages on top di matter. |(NST_cleaned__15248, __no translation__)}}
+
# Na when criminal wey judge send go jail no fit comot until he do dat time.
#: {{ux|dv|For Kano na normal '''parole''' as e be say many filling stations dey continue to sell fuel and pipo of di north western state no dey do panic buying. |(bbc__50347, __no translation__)}}
 
# case (frequency:2)
 
 
#: {{ux|dv|Court give am 18 months including 9 months without '''parole'''. |(bbc__87317, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Court give am 18 months including 9 months without '''parole'''. |(bbc__87317, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|NEVADA DEPARTMENT OF CORRECTIONS Di Nevada Department of Corrections bin release dis photo of OJ Simpson Former American football star and actor OJ Simpson don comot jail on '''parole''' after im do nine years inside, for Nevada, Las Vegas. |(bbc__69427, __no translation__)}}
 
# nmod:poss (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|You no dey know my '''parole''' again. |(IBA_39_Easter-Preparations_DG__40, You don't know my patterns again.)}}
 
#: {{ux|dv|Xx you no dey know my '''parole''' again. |(IBA_39_Easter-Preparations_DG__44, So you don't know my patterns anymore.)}}
 
# compound-det (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Di join the SPORT MATA '''parole''' for NAIJA 102.7 FM. |(ja102__1886, __no translation__)}}
 
 
#: {{ux|dv|Anyanwu also chook mouth say tok say lawmakers dey cut meeting to run dia election '''parole''' no pure. |(bbc__15963, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Anyanwu also chook mouth say tok say lawmakers dey cut meeting to run dia election '''parole''' no pure. |(bbc__15963, __no translation__)}}
  

Revision as of 12:18, 25 March 2021

Naija

Etymology

From: English parole

Pronunciation

  • pàról


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 2
  • Frequency rank in NSC treebank: 2310
  • Frequency in raw corpus: 27
  • Frequency rank in raw corpus: 4544

Noun

  1. Na person doings abi im activities.
    • say people dey smoke igbo for open na normal parole here.  — (NSC_Legbeti_2021. To see people smoking weeds is a normal )
    • You no dey know my parole again.  — (IBA_39_Easter-Preparations_DG__40, You don't know my patterns again.)
    • All dose kind parole wey e dey do no dey move me.  — (Egbokhare_2020. I'm not moved by all her acting up.)
  2. Na when police abi security people dey waka up and down to check tings people dey do.
    • Our officials don stop parole for di area, and dem dey wrie evritin put inside book.  — (bbc__84087, __no translation__)
  3. Na kparakpo tings person do wit im paddy gang dem.
    • E be like pesin wey no say bye-bye before e disappear afta parole wit friends for joint.  — (bbc__43984, __no translation__)
  4. Na hard drugs dem like weed, cocaine
    Dem dey hide di drugs as legit product and dem dey use dia warehouse, staff plus moto take arrange di parole.  — (bbc__28779, __no translation__)
  5. Na person personal activities dem.
    Di join the SPORT MATA parole for NAIJA 102.7 FM.  — (ja102__1886, __no translation__)
  6. Na when criminal wey judge send go jail no fit comot until he do dat time.
    Court give am 18 months including 9 months without parole.  — (bbc__87317, __no translation__)
    Anyanwu also chook mouth say tok say lawmakers dey cut meeting to run dia election parole no pure.  — (bbc__15963, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • 2024 0.72 11, 5- 0.70 6, courtroom 0.69 11, 2023 0.69 29, paintings 0.67 7, biometrics 0.67 6, 22nd 0.67 16, 07 0.67 23, ican 0.67 14

Antonyms

  • 2024 0.72 11, 5- 0.70 6, courtroom 0.69 11, 2023 0.69 29, paintings 0.67 7, biometrics 0.67 6, 22nd 0.67 16, 07 0.67 23, ican 0.67 14

Translations

  • English: doings, activities