paddy

Naija

Alternative form

Etymology

From: English buddy

Pronunciation

  • pàdí

Play Play


Noun

  • Person wey im and anoder person like deirsef, wey de dey follow diersef dey do tings.
  • Dat guy wey be your paddy, tief phone yesterday.  — ( That fellow, who is your friend, stole a phone yesterday.)
  • Unto say she wan make her papa and mama free her, she plan fake wedding and send real invitation to her paddy dem.  — (bbc__97362, Because she wanted to be free of her parents, she planed a fake wedding and sent fake invitations out to her friends.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: friend