parole

Naija

Etymology

From: English parole

Pronunciation

  • pàról


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 2
  • Frequency rank in NSC treebank: 2310
  • Frequency in raw corpus: 27
  • Frequency rank in raw corpus: 4544

Noun

  1. Na person doings abi im activities.
    • say people dey smoke igbo for open na normal parole here.  — (NSC_Legbeti_2021. To see people smoking weeds is a normal )
    • You no dey know my parole again.  — (IBA_39_Easter-Preparations_DG__40, You don't know my patterns again.)
    • All dose kind parole wey e dey do no dey move me.  — (Egbokhare_2020. I'm not moved by all her acting up.)
  2. Na when police abi security people dey waka up and down to check tings people dey do.
    • Our officials don stop parole for di area, and dem dey wrie evritin put inside book.  — (bbc__84087, __no translation__)
  3. Na kparakpo tings person do wit im paddy gang dem.
    • E be like pesin wey no say bye-bye before e disappear afta parole wit friends for joint.  — (bbc__43984, __no translation__)
  4. Na hard drugs dem like weed, cocaine
    Dem dey hide di drugs as legit product and dem dey use dia warehouse, staff plus moto take arrange di parole.  — (bbc__28779, __no translation__)
  5. Na person personal activities dem.
    Di join the SPORT MATA parole for NAIJA 102.7 FM.  — (ja102__1886, __no translation__)
  6. Na when criminal wey judge send go jail no fit comot until he do dat time.
    Court give am 18 months including 9 months without parole.  — (bbc__87317, __no translation__)
    Anyanwu also chook mouth say tok say lawmakers dey cut meeting to run dia election parole no pure.  — (bbc__15963, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • 2024 0.72 11, 5- 0.70 6, courtroom 0.69 11, 2023 0.69 29, paintings 0.67 7, biometrics 0.67 6, 22nd 0.67 16, 07 0.67 23, ican 0.67 14

Antonyms

  • 2024 0.72 11, 5- 0.70 6, courtroom 0.69 11, 2023 0.69 29, paintings 0.67 7, biometrics 0.67 6, 22nd 0.67 16, 07 0.67 23, ican 0.67 14

Translations

  • English: doings, activities