Difference between revisions of "part time"
(→Naija) |
|||
Line 30: | Line 30: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
* Sey person no dey do someting everyday. | * Sey person no dey do someting everyday. | ||
− | :* {{ux|dv| When I bin dey school, na part time job I use pay my school fee.|(NSC_2021, When I was in school, I worked part-time jobs in order to pay my tuition.)}} | + | :* {{ux|dv| When I bin dey school, na '''part time''' job I use pay my school fee.|(NSC_2021, When I was in school, I worked part-time jobs in order to pay my tuition.)}} |
:* {{ux|dv| E dey do '''part time''' program. |(NSC_2021, He is running a part-time program.)}} | :* {{ux|dv| E dey do '''part time''' program. |(NSC_2021, He is running a part-time program.)}} | ||
+ | |||
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
* [[time]] | * [[time]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''part-time'' | * English: ''part-time'' |
Revision as of 22:42, 20 August 2021
Naija
Etymology
From: English part and time
Pronunciation
- pàtáɪ̀m
Noun
- Someting wey person no dey do everyday.
- Di part time tire me walahi. — (NST_cleaned__35488, I got tired of the part-time.)
- Dat guy dey do part time for our office. — ( NSC_2021, That guy is a part-time worker at our office.)
Related forms
Translation
- English: part-time
Adverb
- When person dey do someting half half.
- Dat man dey do am part time. — (NSC_2021, That man did it half-way.)
- My oga don do your work part time. — (NSC_2021, My boss did your work half-way.)
Related forms
Translation
- English: half-way
Adjective
- Sey person no dey do someting everyday.
- When I bin dey school, na part time job I use pay my school fee. — (NSC_2021, When I was in school, I worked part-time jobs in order to pay my tuition.)
- E dey do part time program. — (NSC_2021, He is running a part-time program.)
Related forms
Translation
- English: part-time