Difference between revisions of "part time"

Line 10: Line 10:
 
* Name of someting wey be sey di time our hour wey person dey take do am no many.
 
* Name of someting wey be sey di time our hour wey person dey take do am no many.
 
:* {{ux|dv| Di '''part time''' tire me walahi. |(NST_cleaned__35488, I got tired of the part-time.)}}
 
:* {{ux|dv| Di '''part time''' tire me walahi. |(NST_cleaned__35488, I got tired of the part-time.)}}
:* {{ux|dv| I get one '''part time''' program for una school wey I wan run.| ( NSC_2021, I just enrolled in a part-time program at your school.)}}
+
:* {{ux|dv| I get one '''part time''' program for una school wey I wan run.| ( I just enrolled in a part-time program at your school.)}}
 
===Related forms===
 
===Related forms===
 
* [[time]]
 
* [[time]]
Line 19: Line 19:
 
===Adverb===
 
===Adverb===
 
* As person dey do someting wey be sey e no dey do am [[daybyday]].
 
* As person dey do someting wey be sey e no dey do am [[daybyday]].
:* {{ux|dv| Dat man dey do am '''part time'''. |(NSC_2021, That man does it part-time.)}}
+
:* {{ux|dv| Dat man dey do am '''part time'''. |(That man does it part-time.)}}
  
 
===Related forms===
 
===Related forms===
Line 28: Line 28:
 
===Adjective===
 
===Adjective===
 
* Someting wey be sey di time or hour wey person de take do di ting no many. Because person no dey do am everyday.
 
* Someting wey be sey di time or hour wey person de take do di ting no many. Because person no dey do am everyday.
:* {{ux|dv| When I bin dey school, na '''part time''' job I use pay my school fee.|(NSC_2021, When I was in school, I worked part-time jobs in order to pay my tuition.)}}
+
:* {{ux|dv| When I bin dey school, na '''part time''' job I use pay my school fee.|(When I was in school, I worked part-time jobs in order to pay my tuition.)}}
:* {{ux|dv| E dey do '''part time''' program. |(NSC_2021, He is running a part-time program.)}}
+
:* {{ux|dv| E dey do '''part time''' program. |(He is running a part-time program.)}}
  
 
===Related forms===
 
===Related forms===

Revision as of 10:31, 5 June 2023

Naija

Etymology

From: English part and time

Pronunciation

  • pàtáɪ̀m

Play Play

Noun

  • Name of someting wey be sey di time our hour wey person dey take do am no many.
  • Di part time tire me walahi.  — (NST_cleaned__35488, I got tired of the part-time.)
  • I get one part time program for una school wey I wan run.  —  ( I just enrolled in a part-time program at your school.)

Related forms

Translation

  • English: part-time


Adverb

  • As person dey do someting wey be sey e no dey do am daybyday.
  • Dat man dey do am part time.  — (That man does it part-time.)

Related forms

Translation

  • English: part-time

Adjective

  • Someting wey be sey di time or hour wey person de take do di ting no many. Because person no dey do am everyday.
  • When I bin dey school, na part time job I use pay my school fee.  — (When I was in school, I worked part-time jobs in order to pay my tuition.)
  • E dey do part time program.  — (He is running a part-time program.)

Related forms

Translation

  • English: part-time