Difference between revisions of "part time"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Noun) |
||
(14 intermediate revisions by 6 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
+ | From: English ''part'' and time'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* pàtáɪ̀m | * pàtáɪ̀m | ||
− | <sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-part time.f.ogg</sm2> |
− | <sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-part time.m.ogg</sm2> |
− | === | + | ===Noun=== |
− | + | * Name of someting wey be sey di person no dey use all im time dey do. | |
− | + | :* {{ux|dv| Di '''part time''' tire me walahi. |(NST_cleaned__35488, I got tired of the part-time.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| I get one '''part time''' program for una school wey I wan run.| ( I just enrolled in a part-time program at your school.)}} | |
− | + | ===Related forms=== | |
− | + | * [[time]] | |
+ | ====Translation==== | ||
+ | * English: ''part-time'' | ||
+ | |||
+ | |||
+ | ===Adverb=== | ||
+ | * As person dey do someting wey be sey e no dey do am [[daybyday]]. | ||
+ | :* {{ux|dv| Dat man dey do am '''part time'''. |(That man does it part-time.)}} | ||
+ | |||
+ | ===Related forms=== | ||
+ | * [[time]] | ||
+ | ====Translation==== | ||
+ | * English: ''part-time'' | ||
+ | |||
+ | ===Adjective=== | ||
+ | * Someting wey be sey di time or hour wey person de take do di ting no many. Because person no dey do am everyday. | ||
+ | :* {{ux|dv| When I bin dey school, na '''part time''' job I use pay my school fee.|(When I was in school, I worked part-time jobs in order to pay my tuition.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| E dey do '''part time''' program. |(He is running a part-time program.)}} | ||
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
− | + | * [[time]] | |
− | |||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
+ | * English: ''part-time'' |
Latest revision as of 09:34, 7 March 2024
Naija
Etymology
From: English part and time
Pronunciation
- pàtáɪ̀m
Noun
- Name of someting wey be sey di person no dey use all im time dey do.
- Di part time tire me walahi. — (NST_cleaned__35488, I got tired of the part-time.)
- I get one part time program for una school wey I wan run. — ( I just enrolled in a part-time program at your school.)
Related forms
Translation
- English: part-time
Adverb
- As person dey do someting wey be sey e no dey do am daybyday.
- Dat man dey do am part time. — (That man does it part-time.)
Related forms
Translation
- English: part-time
Adjective
- Someting wey be sey di time or hour wey person de take do di ting no many. Because person no dey do am everyday.
- When I bin dey school, na part time job I use pay my school fee. — (When I was in school, I worked part-time jobs in order to pay my tuition.)
- E dey do part time program. — (He is running a part-time program.)
Related forms
Translation
- English: part-time