Difference between revisions of "part time"

 
(13 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 4: Line 4:
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* pàtáɪ̀m
 
* pàtáɪ̀m
<sm2>pcm-ng-part time.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-part time.f.ogg</sm2>  
<sm2>pcm-ng-part time.m.ogg</sm2>
+
<sm2>Pcm-ng-part time.m.ogg</sm2>
  
 +
===Noun===
 +
* Name of someting wey be sey di person no dey use all im time dey do.
 +
:* {{ux|dv| Di '''part time''' tire me walahi. |(NST_cleaned__35488, I got tired of the part-time.)}}
 +
:* {{ux|dv| I get one '''part time''' program for una school wey I wan run.| ( I just enrolled in a part-time program at your school.)}}
 +
 +
===Related forms===
 +
* [[time]]
 +
====Translation====
 +
* English: ''part-time''
  
  
 
===Adverb===
 
===Adverb===
 +
* As person dey do someting wey be sey e no dey do am [[daybyday]].
 +
:* {{ux|dv| Dat man dey do am '''part time'''. |(That man does it part-time.)}}
 +
 +
===Related forms===
 +
* [[time]]
 +
====Translation====
 +
* English: ''part-time''
  
#: {{ux|dv|di part time tire me walahi. |(NST_cleaned__35488, __no translation__)}}
+
===Adjective===
#: {{ux|dv|When you enter university, you get to meet di big shots, different kind of guys like dat, but mehn di kind picture wey I con see for dere mehn... di part time tire me walahi. |(KAD_13_Entering-University_MG__4, When you get into the university, you get to meet the big shots, different kinds of people, but guys, the kind of picture I saw over there, guys... I got tired of the '''part time''' program, I swear to God.)}}
+
* Someting wey be sey di time or hour wey person de take do di ting no many. Because person no dey do am everyday.
 +
:* {{ux|dv| When I bin dey school, na '''part time''' job I use pay my school fee.|(When I was in school, I worked part-time jobs in order to pay my tuition.)}}
 +
:* {{ux|dv| E dey do '''part time''' program. |(He is running a part-time program.)}}
  
 
===Related forms===
 
===Related forms===
====Synonym====
+
* [[time]]
====Antonym====
 
 
====Translation====
 
====Translation====
 +
* English: ''part-time''

Latest revision as of 09:34, 7 March 2024

Naija

Etymology

From: English part and time

Pronunciation

  • pàtáɪ̀m

Play Play

Noun

  • Name of someting wey be sey di person no dey use all im time dey do.
  • Di part time tire me walahi.  — (NST_cleaned__35488, I got tired of the part-time.)
  • I get one part time program for una school wey I wan run.  —  ( I just enrolled in a part-time program at your school.)

Related forms

Translation

  • English: part-time


Adverb

  • As person dey do someting wey be sey e no dey do am daybyday.
  • Dat man dey do am part time.  — (That man does it part-time.)

Related forms

Translation

  • English: part-time

Adjective

  • Someting wey be sey di time or hour wey person de take do di ting no many. Because person no dey do am everyday.
  • When I bin dey school, na part time job I use pay my school fee.  — (When I was in school, I worked part-time jobs in order to pay my tuition.)
  • E dey do part time program.  — (He is running a part-time program.)

Related forms

Translation

  • English: part-time