Difference between revisions of "part time"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
Line 8: | Line 8: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * Name of someting wey be sey di time | + | * Name of someting wey be sey di person no dey use all im time dey do. |
:* {{ux|dv| Di '''part time''' tire me walahi. |(NST_cleaned__35488, I got tired of the part-time.)}} | :* {{ux|dv| Di '''part time''' tire me walahi. |(NST_cleaned__35488, I got tired of the part-time.)}} | ||
:* {{ux|dv| I get one '''part time''' program for una school wey I wan run.| ( I just enrolled in a part-time program at your school.)}} | :* {{ux|dv| I get one '''part time''' program for una school wey I wan run.| ( I just enrolled in a part-time program at your school.)}} | ||
+ | |||
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
* [[time]] | * [[time]] |
Latest revision as of 09:34, 7 March 2024
Naija
Etymology
From: English part and time
Pronunciation
- pàtáɪ̀m
Noun
- Name of someting wey be sey di person no dey use all im time dey do.
- Di part time tire me walahi. — (NST_cleaned__35488, I got tired of the part-time.)
- I get one part time program for una school wey I wan run. — ( I just enrolled in a part-time program at your school.)
Related forms
Translation
- English: part-time
Adverb
- As person dey do someting wey be sey e no dey do am daybyday.
- Dat man dey do am part time. — (That man does it part-time.)
Related forms
Translation
- English: part-time
Adjective
- Someting wey be sey di time or hour wey person de take do di ting no many. Because person no dey do am everyday.
- When I bin dey school, na part time job I use pay my school fee. — (When I was in school, I worked part-time jobs in order to pay my tuition.)
- E dey do part time program. — (He is running a part-time program.)
Related forms
Translation
- English: part-time