Difference between revisions of "part time"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
|||
Line 4: | Line 4: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* pàtáɪ̀m | * pàtáɪ̀m | ||
− | <sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-part time.f.ogg</sm2> |
− | <sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-part time.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== |
Revision as of 12:02, 6 December 2021
Naija
Etymology
From: English part and time
Pronunciation
- pàtáɪ̀m
Noun
- Name of someting wey be sey di time our hour wey person dey take do am no many.
- Di part time tire me walahi. — (NST_cleaned__35488, I got tired of the part-time.)
- I get one part time program for una school wey I wan run. — ( NSC_2021, I just enrolled in a part-time program at your school.)
Related forms
Translation
- English: part-time
Adverb
- As person dey do someting wey be sey e no dey do am daybyday
- Dat man dey do am part time. — (NSC_2021, That man does it part-time.)
Related forms
Translation
- English: part-time
Adjective
- Someting wey be sey di time or hour wey person de take do di ting no many. Because person no dey do am everyday.
- When I bin dey school, na part time job I use pay my school fee. — (NSC_2021, When I was in school, I worked part-time jobs in order to pay my tuition.)
- E dey do part time program. — (NSC_2021, He is running a part-time program.)
Related forms
Translation
- English: part-time