Difference between revisions of "part time"

Line 10: Line 10:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Someting wey be sey di time our hour wey person dey take do am no manyperson no dey do everyday.
+
* Name of someting wey be sey di time our hour wey person dey take do am no many.
 
:* {{ux|dv| Di '''part time''' tire me walahi. |(NST_cleaned__35488, I got tired of the part-time.)}}
 
:* {{ux|dv| Di '''part time''' tire me walahi. |(NST_cleaned__35488, I got tired of the part-time.)}}
:* {{ux|dv| Dat guy dey do '''part time''' for our office.| ( NSC_2021, That guy is a part-time worker at our office.)}}
+
:* {{ux|dv| I get one '''part time''' program for una school wey I wan run.| ( NSC_2021, I just enrolled in a part-time program at your school.)}}
 
 
 
===Related forms===
 
===Related forms===
 
* [[time]]
 
* [[time]]
Line 30: Line 29:
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
* Sey person no dey do someting everyday.
+
* Someting wey be sey di time or hour wey person de take do di ting no many. Because person no dey do am everyday.
 
:* {{ux|dv| When I bin dey school, na '''part time''' job I use pay my school fee.|(NSC_2021, When I was in school, I worked part-time jobs in order to pay my tuition.)}}
 
:* {{ux|dv| When I bin dey school, na '''part time''' job I use pay my school fee.|(NSC_2021, When I was in school, I worked part-time jobs in order to pay my tuition.)}}
 
:* {{ux|dv| E dey do '''part time''' program. |(NSC_2021, He is running a part-time program.)}}
 
:* {{ux|dv| E dey do '''part time''' program. |(NSC_2021, He is running a part-time program.)}}

Revision as of 13:08, 28 August 2021

Naija

Etymology

From: English part and time

Pronunciation

  • pàtáɪ̀m



Noun

  • Name of someting wey be sey di time our hour wey person dey take do am no many.
  • Di part time tire me walahi.  — (NST_cleaned__35488, I got tired of the part-time.)
  • I get one part time program for una school wey I wan run.  —  ( NSC_2021, I just enrolled in a part-time program at your school.)

Related forms

Translation

  • English: part-time


Adverb

  • Dat man dey do am part time.  — (NSC_2021, That man did it half-way.)
  • My oga don do your work part time.  — (NSC_2021, My boss did your work half-way.)

Related forms

Translation

  • English: half-way

Adjective

  • Someting wey be sey di time or hour wey person de take do di ting no many. Because person no dey do am everyday.
  • When I bin dey school, na part time job I use pay my school fee.  — (NSC_2021, When I was in school, I worked part-time jobs in order to pay my tuition.)
  • E dey do part time program.  — (NSC_2021, He is running a part-time program.)

Related forms

Translation

  • English: part-time