Difference between revisions of "part time"

Line 20: Line 20:
  
 
===Adverb===
 
===Adverb===
* When person dey do someting [[half half]].
+
* As person dey do someting wey be sey e no dey do am [[day by day]]
 
:* {{ux|dv| Dat man dey do am '''part time'''. |(NSC_2021, That man did it half-way.)}}
 
:* {{ux|dv| Dat man dey do am '''part time'''. |(NSC_2021, That man did it half-way.)}}
 
:* {{ux|dv| My oga don do your work '''part time'''. |(NSC_2021, My boss did your work half-way.)}}
 
:* {{ux|dv| My oga don do your work '''part time'''. |(NSC_2021, My boss did your work half-way.)}}
 +
 
===Related forms===
 
===Related forms===
 
* [[time]]
 
* [[time]]

Revision as of 15:42, 8 September 2021

Naija

Etymology

From: English part and time

Pronunciation

  • pàtáɪ̀m



Noun

  • Name of someting wey be sey di time our hour wey person dey take do am no many.
  • Di part time tire me walahi.  — (NST_cleaned__35488, I got tired of the part-time.)
  • I get one part time program for una school wey I wan run.  —  ( NSC_2021, I just enrolled in a part-time program at your school.)

Related forms

Translation

  • English: part-time


Adverb

  • As person dey do someting wey be sey e no dey do am day by day
  • Dat man dey do am part time.  — (NSC_2021, That man did it half-way.)
  • My oga don do your work part time.  — (NSC_2021, My boss did your work half-way.)

Related forms

Translation

  • English: half-way

Adjective

  • Someting wey be sey di time or hour wey person de take do di ting no many. Because person no dey do am everyday.
  • When I bin dey school, na part time job I use pay my school fee.  — (NSC_2021, When I was in school, I worked part-time jobs in order to pay my tuition.)
  • E dey do part time program.  — (NSC_2021, He is running a part-time program.)

Related forms

Translation

  • English: part-time