Difference between revisions of "part time"

Line 21: Line 21:
 
===Adverb===
 
===Adverb===
 
* As person dey do someting wey be sey e no dey do am [[daybyday]]
 
* As person dey do someting wey be sey e no dey do am [[daybyday]]
:* {{ux|dv| Dat man dey do am '''part time'''. |(NSC_2021, That man did it half-way.)}}
+
:* {{ux|dv| Dat man dey do am '''part time'''. |(NSC_2021, That man does it part-time.)}}
:* {{ux|dv| My oga don do your work '''part time'''. |(NSC_2021, My boss did your work half-way.)}}
+
:* {{ux|dv| E say im oga dey do like sey im marry part-time. |(NSC_2021, He said his boss behaves as if he is only married some of the time.)}}
  
 
===Related forms===
 
===Related forms===

Revision as of 15:50, 8 September 2021

Naija

Etymology

From: English part and time

Pronunciation

  • pàtáɪ̀m



Noun

  • Name of someting wey be sey di time our hour wey person dey take do am no many.
  • Di part time tire me walahi.  — (NST_cleaned__35488, I got tired of the part-time.)
  • I get one part time program for una school wey I wan run.  —  ( NSC_2021, I just enrolled in a part-time program at your school.)

Related forms

Translation

  • English: part-time


Adverb

  • As person dey do someting wey be sey e no dey do am daybyday
  • Dat man dey do am part time.  — (NSC_2021, That man does it part-time.)
  • E say im oga dey do like sey im marry part-time.  — (NSC_2021, He said his boss behaves as if he is only married some of the time.)

Related forms

Translation

  • English: half-way

Adjective

  • Someting wey be sey di time or hour wey person de take do di ting no many. Because person no dey do am everyday.
  • When I bin dey school, na part time job I use pay my school fee.  — (NSC_2021, When I was in school, I worked part-time jobs in order to pay my tuition.)
  • E dey do part time program.  — (NSC_2021, He is running a part-time program.)

Related forms

Translation

  • English: part-time