part time
Naija
Etymology
From: English part and time
Pronunciation
- pàtáɪ̀m
Noun
- Name of someting wey be sey di time our hour wey person dey take do am no many.
- Di part time tire me walahi. — (NST_cleaned__35488, I got tired of the part-time.)
- I get one part time program for una school wey I wan run. — ( NSC_2021, I just enrolled in a part-time program at your school.)
Related forms
Translation
- English: part-time
Adverb
- When person dey do someting half half.
- Dat man dey do am part time. — (NSC_2021, That man did it half-way.)
- My oga don do your work part time. — (NSC_2021, My boss did your work half-way.)
Related forms
Translation
- English: half-way
Adjective
- Someting wey be sey di time or hour wey person de take do di ting no many. Because person no dey do am everyday.
- When I bin dey school, na part time job I use pay my school fee. — (NSC_2021, When I was in school, I worked part-time jobs in order to pay my tuition.)
- E dey do part time program. — (NSC_2021, He is running a part-time program.)
Related forms
Translation
- English: part-time