part time

Naija

Etymology

From: English part and time

Pronunciation

  • pàtáɪ̀m



Noun

  • Someting wey person no dey do everyday.
  • Di part time tire me walahi.  — (NST_cleaned__35488, I got tired of the part-time.)
  • Dat guy dey do part time for our office.  —  ( NSC_2021, That guy is a part-time worker at our office.)

Related forms

Translation

  • English: part-time


Adverb

  • Dat man dey do am part time.  — (NSC_2021, That man did it half-way.)
  • My oga don do your work part time.  — (NSC_2021, My boss did your work half-way.)

Related forms

Translation

  • English: half-way

Adjective

  • Sey person no dey do someting everyday.
  • When I bin dey school, na part time job I use pay my school fee.  — (NSC_2021, When I was in school, I worked part-time jobs in order to pay my tuition.)
  • E dey do part time program.  — (NSC_2021, He is running a part-time program.)

Related forms

Translation

  • English: part-time