Difference between revisions of "party"

(Created page with "==Naija== ===Etymology=== ===Pronunciation=== ===POS=== # #: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}} ====Related forms==== ====Synonym==== ====Antonym==== ====Transl...")
 
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 +
From: English ''party''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
+
* Pà:tɪ́
===POS===
+
===Noun===
#
+
* Wetin dey happen for place where people [[gada]] dey jollificate.
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
+
:* {{ux|dv| We get one correct '''party''' on Saturday.|(NSC_2021, We have a wedding party to attend on Saturday.)}}
====Related forms====
+
:* {{ux|dv| Na because of di Covid-19, I cancel my '''party''' make dem no arrest me.|(NSC_2021, As a result of the covid-19 pandemic, I canceled my party in order not to get arrested.)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
====Antonym====
+
* [[Owanbe]]
 
====Translation====
 
====Translation====
 +
* English: ''party''
 +
 +
 +
 +
===Verb===
 +
* Make people gada for one place dey jollificate.
 +
:* {{ux|dv| Omo! make we '''party''' like say tomorrow no dey. |(NSC_2021, Guys! let's party like it's our last day.)}}
 +
:* {{ux|dv| You get exam, you go dey '''party''' and you wan pass?|(NSC_2021, You have exams to write yet, you are busy partying and you really want to pass?)}}

Revision as of 17:12, 18 August 2021

Naija

Etymology

From: English party

Pronunciation

  • Pà:tɪ́

Noun

  • Wetin dey happen for place where people gada dey jollificate.
  • We get one correct party on Saturday.  — (NSC_2021, We have a wedding party to attend on Saturday.)
  • Na because of di Covid-19, I cancel my party make dem no arrest me.  — (NSC_2021, As a result of the covid-19 pandemic, I canceled my party in order not to get arrested.)

Synonym

Translation

  • English: party


Verb

  • Make people gada for one place dey jollificate.
  • Omo! make we party like say tomorrow no dey.  — (NSC_2021, Guys! let's party like it's our last day.)
  • You get exam, you go dey party and you wan pass?  — (NSC_2021, You have exams to write yet, you are busy partying and you really want to pass?)