gada

Naija

Alternative Forms

Etymology

From: English gather

Pronunciation

  • gádà

Play Play

Adjective

  1. Sey person get money.
    • Obobs, di man gada o.  — (Wow, the man is very wealthy!)
  2. Sey woman get body.
    • Di babe too gada o.  — (The lady is quite voluptuous!)
  3. Sey man get big prick.
    • Men wey gada full for street. Dey tell your woman sey you no get time. E go do you like feem.  — (Men wey gada full for street. Continue to dey tell your woman sey you no get time. E go do you like feem. (They are very endowed men out there. Keep telling your partner that you don’t have time for them. You’ll be shocked.)

Synonyms

Translations

  • English: wealthy, curvaceous, endowed

Verb

  1. Make someting or people come plenty for one place.
    • After two hours wey I comot, people gada dey discuss wetin happen.  — (bbc__13226, Two hours after I left, people gathered to discuss what had happened.)
    • Sotay I con enter, I con gada money enter school.  — (IBA_12_Pop-Corn_M__11, Eventually I got admission, and saved money for tuition and accommodation.)
    • He say, di state don begin dey gada all ein money and dey also dey try to create some new area-dem, wey dem go pass take dey generate extra money.  — (ja102__2045, He said the State has started conserving her funds and seeking other ways to generate revenue.)
  2. Make people join hand do someting.
    • Na community and rescue pipo gada to free di pikin.  — (bbc__70280, There was a collaboration between the community and the rescuers to release the child.)


Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: gather, save, surround, collaborate