Difference between revisions of "pass"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Naija) |
||
Line 2: | Line 2: | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: English ''pass'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Line 9: | Line 9: | ||
<sm2>Pcm-ng-pass.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-pass.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | + | ===Verb=== | |
− | === | ||
− | |||
− | |||
− | |||
* Make person transfer someting give another person. | * Make person transfer someting give another person. | ||
− | + | :* {{ux|dv|Na di same Messi dey involve for di next goal, after Dembele collect '''pass''' from di striker hammer in di second goal. |(bbc__70511, __It was this same Messi that was involved in the next goal, after Dembele hijacked the ball and passed from the striker to scored the second goal.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv| Bros abeg help me '''pass''' dat salt come dis side. |(NSC_2021, Bro pls, hand over the salt to me.)}} | |
− | #: {{ux|dv| | + | * Make someting or person follow one place waka. |
− | + | * Make person or someting waka tru one place | |
− | + | #:* {{ux|dv| Oga waka '''pass''' quick . |(LAG_22_I-Senior-You_DG__175, Please move along quickly away.)}} | |
− | ====Synonyms | + | #:* {{ux|dv| Abeg waka '''pass'''. |(LAG_22_I-Senior-You_DG__171, please pass through.)}} |
+ | * Make time no dey for someting again. | ||
+ | #:* {{ux|dv| All the years wey '''pass'''. |(jw__1242, All the years that slipped away.)}} | ||
+ | * Make someting end or finish. | ||
+ | #: {{ux|dv| E go come to '''pass'''. |(JOS_23_Wedding_DG__29, It will come to pass.)}} | ||
+ | * Make person do well for exam. | ||
+ | #:* {{ux|dv| E no go fail dis year, because e ''pass''' all im exam. |(NSC_2021, All the years that slipped away.)}} | ||
+ | * Make someting plenty. | ||
+ | #:* {{ux|dv|'''Pass''' ten. |(WAZK_05_Reincarnation_DG__155, More than ten.)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv|Di rice wey I buy today '''pass''' yesterday own. |(NSC_2021, The rice I bought today is of a larger quantity than the one I bought yesterday.)}} | ||
+ | #: {{ux|dv|Who dey make moni '''pass''' for Nollywood? |(bbc__100171, Who makes more money in Nollywood?)}} | ||
+ | ====Synonyms | ||
* play, kick | * play, kick | ||
Line 40: | Line 42: | ||
* make someting waka leave di oder small | * make someting waka leave di oder small | ||
# obj (frequency:1248) | # obj (frequency:1248) | ||
− | + | ||
− | + | ||
− | + | ||
− | |||
* when someting make sense better. | * when someting make sense better. | ||
#: {{ux|dv|Defenders wey cost '''pass''' for di world |(bbc__27888, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Defenders wey cost '''pass''' for di world |(bbc__27888, __no translation__)}} | ||
− | + | ||
* make someting con sele | * make someting con sele | ||
− | + | ||
− | + | ||
− | + | ||
Revision as of 23:13, 20 August 2021
Naija
Etymology
From: English pass
Pronunciation
- pâs
Verb
- Make person transfer someting give another person.
- Na di same Messi dey involve for di next goal, after Dembele collect pass from di striker hammer in di second goal. — (bbc__70511, __It was this same Messi that was involved in the next goal, after Dembele hijacked the ball and passed from the striker to scored the second goal.)
- Bros abeg help me pass dat salt come dis side. — (NSC_2021, Bro pls, hand over the salt to me.)
- Make someting or person follow one place waka.
- Make person or someting waka tru one place
- Oga waka pass quick . — (LAG_22_I-Senior-You_DG__175, Please move along quickly away.)
- Abeg waka pass. — (LAG_22_I-Senior-You_DG__171, please pass through.)
- Make time no dey for someting again.
- All the years wey pass. — (jw__1242, All the years that slipped away.)
- Make someting end or finish.
- E go come to pass. — (JOS_23_Wedding_DG__29, It will come to pass.)
- Make person do well for exam.
- E no go fail dis year, because e pass' all im exam. — (NSC_2021, All the years that slipped away.)
- Make someting plenty.
- Pass ten. — (WAZK_05_Reincarnation_DG__155, More than ten.)
- Di rice wey I buy today pass yesterday own. — (NSC_2021, The rice I bought today is of a larger quantity than the one I bought yesterday.)
- Who dey make moni pass for Nollywood? — (bbc__100171, Who makes more money in Nollywood?)
====Synonyms
- play, kick
Antonyms
- tack
Translations
- English: Pass
Verb
Make someting waka leave di oder small
- make someting waka leave di oder small
- obj (frequency:1248)
- when someting make sense better.
- Defenders wey cost pass for di world — (bbc__27888, __no translation__)
- make someting con sele
Related forms
- pisspass
Synonyms
- dan 0.36 762, over,
Antonyms
- bottom, fail
Translations
- English: Past, go through,than, suceede